Difference between revisions of "wayo"
| (29 intermediate revisions by 8 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From: Hausa ''wayo'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| Line 11: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-wayo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-wayo.m.ogg</sm2> | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | + | ===Noun=== | |
| − | + | * Wetin person dey do wey be sey magomago dey inside. | |
| − | + | :* {{ux|dv| No dey play me '''wayo''' jor.|(Stop trying to trick me.)}} | |
| − | === | + | :* {{ux|dv| No let that phone play you '''wayo'''.|(jw__27206, Do not be deceived by that phone.)}} |
| − | wayo: | + | :* {{ux|dv| So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and '''wayo''' talk.’ But, the truth be sey dem get plan.|(jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)}} |
| − | + | ====Synonyms==== | |
| − | + | * [[magomago]], [[wuruwuru]] | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | ==== | ||
| − | * | ||
| − | ==== | + | ====Antonyms==== |
| − | * | + | * [[mumu]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''tricky, deceptive, cunning'' |
| − | + | ===Adjective=== | |
| − | + | * Make person dey do magomago. | |
| − | === | + | :* {{ux|dv| Na '''wayo''' man.|( Egbokhare_2020, The man is crafty.)}} |
| − | + | :* {{ux|dv|'''Wayo''' man like you go still dey talk?.|(Egbokhare_2020, A cunning man like still wants to talk?)}} | |
| − | + | ====Synonyms==== | |
| − | + | * [[magomago]], [[cunny]] | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | ==== | ||
| − | * | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''cunning'', ''crafty'' |
Latest revision as of 02:20, 26 December 2022
Naija
Etymology
From: Hausa wayo
Pronunciation
- wàjó
Noun
- Wetin person dey do wey be sey magomago dey inside.
- No dey play me wayo jor. — (Stop trying to trick me.)
- No let that phone play you wayo. — (jw__27206, Do not be deceived by that phone.)
- So that people go think sey dem be better person, dem dey use sweet mouth and wayo talk.’ But, the truth be sey dem get plan. — (jw__23269, In order for people to view them as good persons, they make use of sweet words and deceptive talk.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: tricky, deceptive, cunning
Adjective
- Make person dey do magomago.
- Na wayo man. — ( Egbokhare_2020, The man is crafty.)
- Wayo man like you go still dey talk?. — (Egbokhare_2020, A cunning man like still wants to talk?)
Synonyms
Translations
- English: cunning, crafty