cunny

Naija

Etymology

From English: cunning

Pronunciation

  • kɔ̀ní

Play Play

Adjective

  • Sey person dey use wayo take deceive oder people.
  • E be cunny man.  — (He is a crafty fellow.)
  • You sabi this Amalinze en, e get cunny.  — (katakata__66, Do you know Amalinze? He is very cunning.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: cunning, tricky