Difference between revisions of "cash madam"
(→Noun) |
|||
(6 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-cash madam.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cash madam.m.ogg</sm2> | ||
− | ===Noun | + | ===Noun=== |
− | + | * Woman wey get levels [[sake of sey]] she sabi spend money wey she get money from [[market]] or oder kind business for occasion. | |
− | + | :*{{ux|dv|Na rice market she do take become '''cash madam''' before she come enter politics.|(She became wealthy from being a rice magnate before venturing into politics.)}} | |
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
Line 17: | Line 16: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: a | + | * English: ''a wealthy woman living ostentatiously'' |
Latest revision as of 19:05, 30 April 2023
Naija
Etymology
From: English cash and madam
Pronunciation
- káʃ màdâm
Noun
- Woman wey get levels sake of sey she sabi spend money wey she get money from market or oder kind business for occasion.
- Na rice market she do take become cash madam before she come enter politics. — (She became wealthy from being a rice magnate before venturing into politics.)
Related forms
Translations
- English: a wealthy woman living ostentatiously