Difference between revisions of "cast"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
| Line 13: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv| Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro '''cast''' am. | (He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)}} | #:* {{ux|dv| Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro '''cast''' am. | (He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)}} | ||
# Make person or someting wey bin good or wey people dey respect no con get level for people eye. | # Make person or someting wey bin good or wey people dey respect no con get level for people eye. | ||
| − | #:* {{ux|dv| Omo, you don '''cast''' for street. |( | + | #:* {{ux|dv| Omo, you don '''cast''' for street. |(Sir, you have been exposed.)}} |
#:* {{ux|dv| I no know who go talk yeye talk o, but di matter don '''cast'''. | (I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)}} | #:* {{ux|dv| I no know who go talk yeye talk o, but di matter don '''cast'''. | (I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Dat club don '''cast''' naw. Any small team fit beat dem.|(That football club has lost its respect. Any small team can defeat them.)}} | #:* {{ux|dv|Dat club don '''cast''' naw. Any small team fit beat dem.|(That football club has lost its respect. Any small team can defeat them.)}} | ||
Revision as of 18:12, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English cast
Pronunciation
kâst
Verb
- Make person talk di ting wey anoder person do or wetin anoder person or someting be.
- If you no stop dis kurukere waka, I go cast you. — (If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)
- Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro cast am. — (He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)
- Make person or someting wey bin good or wey people dey respect no con get level for people eye.
- Omo, you don cast for street. — (Sir, you have been exposed.)
- I no know who go talk yeye talk o, but di matter don cast. — (I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)
- Dat club don cast naw. Any small team fit beat dem. — (That football club has lost its respect. Any small team can defeat them.)
Related forms
Translation
English exposed