Difference between revisions of "chukuli"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Paper wey person dey hide enter exam hall wey get wetin go fit help dem answer di questions for di exam.
 
* Paper wey person dey hide enter exam hall wey get wetin go fit help dem answer di questions for di exam.
:* {{ux|dv| Una no dey read now. When exam time reach, una go carry '''chukuli''' enter hall.|(NSC_2021, You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)}}
+
:* {{ux|dv| Una no dey read now. When exam time reach, una go carry '''chukuli''' enter hall.|(You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)}}
:* {{ux|dv|Invigilator don catch am wit di '''chukuli''' wey [[e]] hide inside im question paper.|(NSC_2021, The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)}}
+
:* {{ux|dv|Invigilator don catch am wit di '''chukuli''' wey [[e]] hide inside im question paper.|(The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[bullet]], [[expo]]
 
* [[bullet]], [[expo]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''examination malpractice''
 
* English: ''examination malpractice''

Revision as of 21:19, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • ʧùkùlɪ́

Play Play

Noun

  • Paper wey person dey hide enter exam hall wey get wetin go fit help dem answer di questions for di exam.
  • Una no dey read now. When exam time reach, una go carry chukuli enter hall.  — (You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)
  • Invigilator don catch am wit di chukuli wey e hide inside im question paper.  — (The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)

Synonym

Translation

  • English: examination malpractice