Difference between revisions of "dundeeunited"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
(5 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
* dɔ̀ndíjùnáítɛ̀d | * dɔ̀ndíjùnáítɛ̀d | ||
<sm2>Pcm-ng-dundereunited.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dundereunited.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-dundere united.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Person wey dey do like sey e no get sense. | ||
+ | :* {{ux|dv| No [[loseguard]] yoursef you no be '''dundeeunited'''. |(Don't sabotage yourself. You are not a dunce.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Even if person dey look you like sey you be '''dundeeunited''', follow yoursef [[word]]. Tell yoursef sey you [[make sense]]. |(Even if someone thinks you are dunce, talk to yourself, tell yourself you are worth it.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[ozuo]], [[odoyo]] | |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | + | [[sharp]] | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | + | English: ''dunce'' |
Latest revision as of 11:00, 5 May 2023
Naija
Etymology
From English: dundee and united
Pronunciation
- dɔ̀ndíjùnáítɛ̀d
Adjective
- Person wey dey do like sey e no get sense.
- No loseguard yoursef you no be dundeeunited. — (Don't sabotage yourself. You are not a dunce.)
- Even if person dey look you like sey you be dundeeunited, follow yoursef word. Tell yoursef sey you make sense. — (Even if someone thinks you are dunce, talk to yourself, tell yourself you are worth it.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: dunce