Difference between revisions of "dundeeunited"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 7: Line 7:
 
* dɔ̀ndíjùnáítɛ̀d
 
* dɔ̀ndíjùnáítɛ̀d
 
<sm2>Pcm-ng-dundereunited.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dundereunited.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-dundereunited.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-dundere united.m.ogg</sm2>
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Person wey dey do like sey e no get sense.
 
* Person wey dey do like sey e no get sense.
:* {{ux|dv| No [[loseguard]] yoursef you no be '''dundeeunited'''. |(NSC_2021, Don't sabotage yourself. You are not a dunce.)}}
+
:* {{ux|dv| No [[loseguard]] yoursef you no be '''dundeeunited'''. |(Don't sabotage yourself. You are not a dunce.)}}
:* {{ux|dv| Even if person dey look you like sey you be '''dundeeunited''', follow yoursef [[word]]. Tell yoursef sey you [[make sense]]. |(NSC_2021, Even if someone thinks you are dunce, talk to yourself, tell yourself you are worth it.)}}
+
:* {{ux|dv| Even if person dey look you like sey you be '''dundeeunited''', follow yoursef [[word]]. Tell yoursef sey you [[make sense]]. |(Even if someone thinks you are dunce, talk to yourself, tell yourself you are worth it.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 11:00, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English: dundee and united

Pronunciation

  • dɔ̀ndíjùnáítɛ̀d

Play Play

Adjective

  • Person wey dey do like sey e no get sense.
  • No loseguard yoursef you no be dundeeunited.  — (Don't sabotage yourself. You are not a dunce.)
  • Even if person dey look you like sey you be dundeeunited, follow yoursef word. Tell yoursef sey you make sense.  — (Even if someone thinks you are dunce, talk to yourself, tell yourself you are worth it.)

Synonyms

ozuo, odoyo

Antonyms

sharp

Translations

English: dunce