Difference between revisions of "eye"

 
(57 intermediate revisions by 11 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
from: English ''eye''
+
From: English ''eye''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*
+
* áì
 
<sm2>Pcm-ng-eye.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-eye.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-eye.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-eye.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 24
 
* Frequency rank in NSC treebank: 401
 
* Frequency in raw corpus: 1768
 
* Frequency rank in raw corpus: 217
 
 
 
===Definition===
 
Watin person dey take see light.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Di part of man body wey e dey take see tings well.
+
#Part of person body wey e dey take see someting.
#:*{{ux|dv|My '''eye''' dey pain me since morning o |(NSC__Shulammite_2020_ My eye has been paining me since morning. )}}
+
#:* {{ux|dv| My '''eye''' dey pain me since morning o.|(My eyes have been hurting  since morning. )}}
#:* {{ux|dv|Look the police for '''eye'''. |(jw__2315, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Look the police for '''eye'''. |(jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)}}
#:* {{ux|dv|Stone don enter im '''eye''' as e dey play with sand sand outside.|(NSC__Shulammite_2020_ Stone particles has entered his eye while playing outside with sand.)}}
+
#:* {{ux|dv| Sand don enter im '''eye''' as e dey play with sand sand for outside.|(He got some sand in his eye while playing with sand outside.)}}
#Make person dey look sombody wan kain wan kain.
+
#Di way wey person dey look something/somebody.
#:*{{ux|dv|For di fight today ehn! na so dem begin to dey eye dem sef |(NSC__Shulammite_2020_ During the fight today, they started making faces at each other.)}}y
+
#:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' we go take look the work wey dem give us? |(jw__45597, How do we view the work given to us?)}}
#Di wey person dey look something/somebody.
+
#:* {{ux|dv|Which '''eye''' I expect sey make e take look me?|(deuber__6567, How do I expect him to view me?)}}  
#:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' Jehovah take look Daniel? |(jw__45583, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' we go take look the work wey dem give us? |(jw__45597, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Which '''eye''' I expect say make e take look me? |(deuber__6567, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di arrival of 188 Nigerians na sign say di '''eye''' Nigeria take dey look South Africa fit don enta red. |(bbc__33094, __no translation__)}}
 
  
#Make person dey careful.
 
#: {{ux|dv|Put '''eye''' down. |(jw__30546, __no translation__)}}
 
#Make person start to dey wise up.
 
#:* {{ux|dv|Come dey open '''eye''' small. |(WAZK_10_Muhammeds-Life-Story_M__19, Then, I started seeing thing from my own perspective.)}}
 
#sey dem dey monitor person waka waka.
 
#:* {{ux|dv|You don dey put me for '''eye'''. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__16, You have started to pull my leg.)}}
 
#Make person deal with anoder person.
 
#:* {{ux|dv|E be like sey I go chop people '''eye'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will eat people's eyes.)}}
 
#Make person get long throat.
 
#:* {{ux|dv|Some men na big '''eye''' dem get, |(NST_cleaned__14300, __no translation__)}}
 
#Make person dey vex.
 
#:* {{ux|dv|Top-flight Spanish Club Barcelona '''eye''' dey red. |(bbc__85344, __no translation__)}}
 
#Make person join mouth put for something.
 
#:* {{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go put '''eye''' and mouth ontop. |(bbc__95224, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|dem wan put '''eye''' and mouth, so dat di discussion no go turn to fight-fight. |(bbc__25440, __no translation__)}}
 
#make person dey do watin dem know sey e bad.
 
#:* {{ux|dv|God go punish people wey open '''eye''' do wetin e no like.​— Heb. |(jw__32645, __no translation__)}}
 
#sey person go/ no go dey see koro koro with something/person
 
#:* {{ux|dv|Like Saraki, Kwankwaso comot from APC and re-join PDP wen im stop to dey see '''eye''' to '''eye''' wit di way di party dey waka. |(bbc__63889, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|Dis result mean say e don divide di party as 33% of her own lawmakers from now no go continue to see '''eye''' to '''eye''' wit any of her plans. |(bbc__42586, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|If you don see love before '''eye''' too '''eye''', if you don see love before, you go know sey love dey exist. |(NST_cleaned__18824, __no translation__)}}
 
#Person wey dey streetwise.
 
#: {{ux|dv|De plenti waka waka, as e no di stay for kontri don make pipo di shine '''eye''' for weti e di do. |(bbc__27632, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|All kontri dem need for look for how their future go be, shine '''eye''' for educate young pipo, especially girl pikin dem, e bi important for promote stem education for girls. |(bbc__300, __no translation__)}}
 
#Make person dey get longer throat for someting.
 
#: {{ux|dv|Saraki na number three oga for Nigeria goment and e belike say im dey '''eye''' to be Presido Supreme Court don pass judgement say senate president Dr. |(bbc__87021, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di statement say dis kain thing don spoil di image of di Union for government and public '''eye''', say dem dey promote illegal activities. |(bbc__38571, __no translation__)}}
 
#Make person dey focus on top one matter.
 
#: {{ux|dv|'Auba' continue di new campaign from where im stop di last one - with im movement wey no dey end and sharp '''eye''' for goal to strike reach eight times for di first six games wey di league play. |(bbc__8664, __no translation__)}}
 
  
====Derived forms====
+
====Related forms====
 +
* [[put eye]], [[open eye]], [[red eye]], [[shine eye]]
  
* [[beta eye|beta eye]]
+
====Translations====
 +
* English: ''eye, view
  
#: {{ux|dv|Dem fit no succeed evritime but as dem dey use beta eye look evritin, e dey make tins fit work even wen e dey bad. |(bbc__29086, __no translation__)}}
+
===Verb===
#: {{ux|dv|Lawyers and activist dem bin waka go di State House for Alausa, Ikeja say make di government use beta eye to check di thing becos e fit add join di suffer-head wey Lagosians dey face. |(bbc__63573, __no translation__)}}
+
*Make person dey do face one kind one kind wey dey show sey e dey vex for person.
* [[eye man|eye man]]
+
#:*{{ux|dv|For di meeting today ehn! Na so dem start to dey '''eye''' demsef.|(NSC_2020, During the meeting today, they were making faces at each other.)}}  
 +
#Make person dey get longer throat for someting.
 +
#:* {{ux|dv|Saraki na number three oga for Nigeria goment and e be like say im dey '''eye''' to be Presido.|(bbc__87021, Saraki is the third highest officer in Nigeria government, but it seems  he wants to contest for the post of the president.)}}
  
#: {{ux|dv|Even sef, when e still small, e dey pain am for body say im papa nay eye man. |(katakata__541, __no translation__)}}
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|No matter how man get for harnd reach, if e no fit control im women and im children , nay eye man. |(katakata__229, __no translation__)}}
+
* [[big eye]]
* [[eye sake|eye sake]]
 
  
#: {{ux|dv|Award winning American singer dey look prison for eye sake of im latest qwanta wit authorities dem, dis time na Monkey cause am. |(bbc__18130, __no translation__)}}
+
===Synonyms===
#: {{ux|dv|No be today, e don tey wey dem don dey look DSS oga Lawal Musa Daura wit one eye sake of im dey among di pipo wey dey spoil goment name. |(bbc__75108, __no translation__)}}
+
* [[longer throat]]
* [[man eye|man eye]]
 
  
#: {{ux|dv|Wetin make the man eye blind and, wetin no cause am? |(jw__42479, __no translation__)}}
+
====Translations====
#: {{ux|dv|Wetin show sey Pharisee people no get one mind about the blind man eye wey open? |(jw__42663, __no translation__)}}
+
* English: ''make faces, greedy''
* [[pipo eye|pipo eye]]
 
 
 
#: {{ux|dv|E go help Hollywood dey show tori from oda pipo eye. |(bbc__44613, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But wetin catch pipo eye na say oga Kim dey cari im toilet dey waka. |(bbc__23699, __no translation__)}}
 
* [[shine eye|shine eye]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Pipo di shine eye for see how de bad April fool joke go end. |(bbc__81471, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Cameroon try for keep dia chance for host Africa Nations Championship, CHAN 2020 no include Olembe stadium for dia list as Africa football bodi, Caf mission di shine eye for infrastructure wan use. |(bbc__24595, __no translation__)}}
 
* [[side eye|side eye]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Pipo don dey take side eye look vaccines since modern vaccines comot. |(bbc__81488, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tori pipo report say di court dey look di case wit side eye as no legal ground dey for pesin to change dia date of birth. |(bbc__95564, __no translation__)}}
 
 
 
===Related Form===
 
  
====Synonyms====
 
* mouth 0.80 1242, eyes 0.72 198, hand 0.58 3099, bodi 0.57 1294, head 0.57 1697, ground 0.55 1376, mind 0.54 3840, body 0.53 1958, hands 0.49 154
 
  
====Antonyms====
+
===Idiom===
* mouth 0.80 1242, eyes 0.72 198, hand 0.58 3099, bodi 0.57 1294, head 0.57 1697, ground 0.55 1376, mind 0.54 3840, body 0.53 1958, hands 0.49 154
+
*Chop eye
 
+
Make person deal with another person.
====Translations====
+
:* {{ux|dv|E be like sey I go chop people eye.|(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)}}
* English: eye, stare, greedy, aware
+
*Eye red
 +
Dey person get ginger to do something.
 +
:* {{ux|dv|Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red. |(bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are eager.)}}
 +
*Sey person dey vex.
 +
:* {{ux|dv|Bros, your eye dey red. Beans sef no dey.|(NSC_2022, Bros, I am broke. I don't even have beans.)}}
 +
:* {{ux|dv| No die for here o. Call your papa. Tell am sey atall atall make e arrange something.Tell am sey eye red. Clear am sey eye red die!|(NSC_2022,Don’t die here. Call your father. Tell him to send you something, no matter how small. Tell him that you are broke. Tell him that you are very broke.)}}

Latest revision as of 11:46, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: English eye

Pronunciation

  • áì

Play Play

Noun

  1. Part of person body wey e dey take see someting.
    • My eye dey pain me since morning o.  — (My eyes have been hurting since morning. )
    • Look the police for eye.  — (jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)
    • Sand don enter im eye as e dey play with sand sand for outside.  — (He got some sand in his eye while playing with sand outside.)
  2. Di way wey person dey look something/somebody.
    • Which kind eye we go take look the work wey dem give us?  — (jw__45597, How do we view the work given to us?)
    • Which eye I expect sey make e take look me?  — (deuber__6567, How do I expect him to view me?)


Related forms

Translations

  • English: eye, view

Verb

  • Make person dey do face one kind one kind wey dey show sey e dey vex for person.
    • For di meeting today ehn! Na so dem start to dey eye demsef.  — (NSC_2020, During the meeting today, they were making faces at each other.)
  1. Make person dey get longer throat for someting.
    • Saraki na number three oga for Nigeria goment and e be like say im dey eye to be Presido.  — (bbc__87021, Saraki is the third highest officer in Nigeria government, but it seems he wants to contest for the post of the president.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: make faces, greedy


Idiom

  • Chop eye

Make person deal with another person.

  • E be like sey I go chop people eye.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)
  • Eye red

Dey person get ginger to do something.

  • Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red.  — (bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are eager.)
  • Sey person dey vex.
  • Bros, your eye dey red. Beans sef no dey.  — (NSC_2022, Bros, I am broke. I don't even have beans.)
  • No die for here o. Call your papa. Tell am sey atall atall make e arrange something.Tell am sey eye red. Clear am sey eye red die!  — (NSC_2022,Don’t die here. Call your father. Tell him to send you something, no matter how small. Tell him that you are broke. Tell him that you are very broke.)