Difference between revisions of "jandon"
(→Noun) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Naija person wey be sey dem born for [[jand]] wey come Naija. Or Person wey dem born for Naija wey go [[jand]] con come back Naija. | * Naija person wey be sey dem born for [[jand]] wey come Naija. Or Person wey dem born for Naija wey go [[jand]] con come back Naija. | ||
− | :* {{ux|dv| You dey shout 'heyo' 'heyo', dey raise shoulder. You never even use your eye see plane. I no even sure sey '''jandon''' dey una family. Shut up go sleep abeg! |( | + | :* {{ux|dv| You dey shout 'heyo' 'heyo', dey raise shoulder. You never even use your eye see plane. I no even sure sey '''jandon''' dey una family. Shut up go sleep abeg! |(You are trying to speak like a foreigner, acting proud. You haven't even seen an airplane with your eyes. I'm not even sure anyone in your family has lived abroad. Shut up!)}} |
− | :* {{ux|dv| Correct '''jandon''' dey soft naw. I no understand di '''jand''' wey you go o. Abi na Gwagwalada you go [[pem]] dey tell guys sey you [[jand]]. You no black like dis before naw. |( | + | :* {{ux|dv| Correct '''jandon''' dey soft naw. I no understand di '''jand''' wey you go o. Abi na Gwagwalada you go [[pem]] dey tell guys sey you [[jand]]. You no black like dis before naw. |(A person who has really lived abroad looks good. I don't understand why your abroad experience is difference. Or did you go to Gwagwalada and lie that you went abroad? You were not this dark before.)}} |
====Related Forms==== | ====Related Forms==== | ||
* [[jand]] | * [[jand]] |
Latest revision as of 16:07, 2 June 2023
Naija
Etymology
- From: Naija jand
Pronunciation
Noun
- Naija person wey be sey dem born for jand wey come Naija. Or Person wey dem born for Naija wey go jand con come back Naija.
- You dey shout 'heyo' 'heyo', dey raise shoulder. You never even use your eye see plane. I no even sure sey jandon dey una family. Shut up go sleep abeg! — (You are trying to speak like a foreigner, acting proud. You haven't even seen an airplane with your eyes. I'm not even sure anyone in your family has lived abroad. Shut up!)
- Correct jandon dey soft naw. I no understand di jand wey you go o. Abi na Gwagwalada you go pem dey tell guys sey you jand. You no black like dis before naw. — (A person who has really lived abroad looks good. I don't understand why your abroad experience is difference. Or did you go to Gwagwalada and lie that you went abroad? You were not this dark before.)
Related Forms
Synonym
Translation
- English: Person who has lived/lives abroad