Difference between revisions of "jor"

 
(6 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-jor.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-jor.m.ogg</sm2>  
  
===Adverb===
+
===Interjection===
# Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
+
#Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
#:* {{ux|dv|You still dey drag leg, I don comot '''jor'''.|(Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)}}
+
#:* {{ux|dv|You still dey drag leg, I don comot '''jor'''.|(You are delaying; I am leaving!)}}
#:* {{ux|dv| ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor.|(D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)}}
+
#:* {{ux|dv| Ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try '''jor'''.|(D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)}}
 
# Word wey person dey take beg make person do someting.
 
# Word wey person dey take beg make person do someting.
#:* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(Please bring me the cup on the table.)}}
 +
# Word wey de dey use warn person.
 +
#:* {{ux|dv| Alaye, comot for road '''Jor'''!|(Fella, get out of the way!)}}
 +
#:* {{ux|dv| I don tell you, no follow my mama talk dat kind talk again '''jor'''.|(I have told you, don’t talk to my mother like that again, please!)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[abeg]], [[abegi]]
 
* [[abeg]], [[abegi]]
====Antonyms====
 
* [[comot]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''please''
 
* English: ''please''
 
===Interjection===
 
jor: no definition, please -- Definition in Naija?
 
:* {{ux|dv| '''Jor'''! |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__95, Please!)}}
 
:* {{ux|dv| Haba '''jor'''! |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__106, No wonder !)}}
 
====Synonyms====
 
* [[ah]]
 
====Translation====
 
* English: ''exclamation''
 

Latest revision as of 17:04, 2 June 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba jọr.

Pronunciation

  • dʒɔ̌

Play Play

Interjection

  1. Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
    • You still dey drag leg, I don comot jor.  — (You are delaying; I am leaving!)
    • Ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor.  — (D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)
  2. Word wey person dey take beg make person do someting.
    • Jor, bring dat cup wey dey ontop table.  — (Please bring me the cup on the table.)
  3. Word wey de dey use warn person.
    • Alaye, comot for road Jor!  — (Fella, get out of the way!)
    • I don tell you, no follow my mama talk dat kind talk again jor.  — (I have told you, don’t talk to my mother like that again, please!)

Synonyms

Translations

  • English: please