Difference between revisions of "juju man"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Person wey dey use [[juju]] con still dey do for people. | Person wey dey use [[juju]] con still dey do for people. | ||
− | :* {{ux|dv| Di '''juju man''' tell di [[G]]boy sey di jazz don ready.|( | + | :* {{ux|dv| Di '''juju man''' tell di [[G]]boy sey di jazz don ready.|(The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)}} |
− | :* {{ux|dv| Men dey go meet '''juju man''' make dem dey fit dey [[nack]] girls well.|( | + | :* {{ux|dv| Men dey go meet '''juju man''' make dem dey fit dey [[nack]] girls well.|(Men go to meet witch doctors to get charms in order to perform well sexually.)}} |
− | :* {{ux|dv| Ashi dey go meet '''juju man''' make e [[do come again]] for dem.|( | + | :* {{ux|dv| Ashi dey go meet '''juju man''' make e [[do come again]] for dem.|(Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)}} |
====Related Forms==== | ====Related Forms==== | ||
* [[juju]] | * [[juju]] |
Revision as of 17:07, 2 June 2023
Naija
Alternative form
Etymology
From French: juojuo and man
Pronunciation
Noun
Person wey dey use juju con still dey do for people.
- Di juju man tell di Gboy sey di jazz don ready. — (The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)
- Men dey go meet juju man make dem dey fit dey nack girls well. — (Men go to meet witch doctors to get charms in order to perform well sexually.)
- Ashi dey go meet juju man make e do come again for dem. — (Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)
Related Forms
Synonym
Translation
- English: native doctor, witch doctor