Difference between revisions of "kaikai"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Drink wey be sey e dey hot for mouth, con dey enter eye.
 
* Drink wey be sey e dey hot for mouth, con dey enter eye.
−
:* {{ux|dv| No buy beer for di gods o, na '''kaikai''' de dey carry go. |(NSC_2021, Don't buy beer for the deities, they prefer gin.)}}
+
:* {{ux|dv| No buy beer for di gods o, na '''kaikai''' de dey carry go. |(Don't buy beer for the deities, they prefer gin.)}}
−
:* {{ux|dv| '''Kaikai''' no be water, small small dey drink am. |(NSC_2021, Gin is not water, careful how you drink it.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Kaikai''' no be water, small small dey drink am. |(Gin is not water, careful how you drink it.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[hot]], [[ogogoro]], [[manya]]
 
[[hot]], [[ogogoro]], [[manya]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''gin''
 
* English: ''gin''

Revision as of 15:09, 2 June 2023

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • kaɪ̌kaɪ̌

Play Play

Noun

  • Drink wey be sey e dey hot for mouth, con dey enter eye.
  • No buy beer for di gods o, na kaikai de dey carry go.  — (Don't buy beer for the deities, they prefer gin.)
  • Kaikai no be water, small small dey drink am.  — (Gin is not water, careful how you drink it.)

Synonym

hot, ogogoro, manya

Translation

  • English: gin