Difference between revisions of "kolomental"

Line 11: Line 11:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person head no correct at all at all.
 
* Make person head no correct at all at all.
−
:* {{ux|dv| Dat guy don dey '''kolomental'''.|(NSC_2021, That guy is insane.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat guy don dey '''kolomental'''.|(That guy is insane.)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[kolo]]
 
* [[kolo]]

Revision as of 15:03, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: Naija Kolo, and English mental

Pronunciation

  • kòlómɛ́tā

Play Play

Usage

  • From di song wey Faze sing wey e title Kolomental

Verb

  • Make person head no correct at all at all.
  • Dat guy don dey kolomental.  — (That guy is insane.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: insane


Adjective

  • Im wife na kolomental no find her trouble.  — (NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)
  • Di man wey you dey see under dat shade na kolomental.  — (NSC_2021, The man under the shade is mad.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: mad