Difference between revisions of "man"

 
(12 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* woman 0.74 2792, boy 0.70 838, person 0.60 7008, guy 0.60 746, girl 0.60 1023, men 0.57 1472, soldier 0.55 345, jesus 0.52 6074, anybody 0.50 695
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
etymology:English 'man'.
+
From English: ''man''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* mán
+
* mân
 
<sm2>Pcm-ng-man.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-man.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-man.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-man.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 211
 
* Frequency rank in NSC treebank: 78
 
* Frequency in raw corpus: 3582
 
* Frequency rank in raw corpus: 105
 
 
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
man: one -- Definition in Naija?
+
# [[person]].
 
+
#:* {{ux|dv|I be '''man''' like you. |(jw__43777, I am a man just like you.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|Na '''man''' to '''man''' now. |(NST_cleaned__9554, It's person to person now.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|Weda na big '''man''' or small '''man''', di deadly chemical wey dey come from di smoke and pipo dey inhale am na major cause of death. |(bbc__98418, Whether it's a rich person or a poor person, the smoke people inhale is the major cause of death.)}}
#: {{ux|dv|Anyhow e be, '''man''' must live.|no translation}}
+
# Boy pikin wey don grow reach to take care of imsef.
# det (frequency:1040)
+
#:* {{ux|dv|Anyhow e be, '''man''' must live.|(Egbokhare_2020, No matter the circumstance, man must survive.}}
#: {{ux|dv|dis '''man'''. |(deuber__3060, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Me, and di '''man''' dey work. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__112, The man and I were working.)}}
#: {{ux|dv|Dat '''man'''… |(IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__68, That man,)}}
+
# Person wey dey do someting as e suppose be.
# - (frequency:612)
+
#:* {{ux|dv| Dat car wey dey dere, you sey na you park am? Na '''man''' you be.|(That car there, you own it? You are a real guy.)}}
#: {{ux|dv|'''Man''' Tee… |(WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__40, Ma... look.)}}
+
#:* {{ux|dv| No dey do [[smesme]], show dem sey na '''man''' you be. |(Don't be weak! Show them that you are a real man.)}}
#: {{ux|dv|'''Man''' what, |(JOS_27_Man-And-Woman_DG__210, Man what ?)}}
+
====Related forms====
# amod (frequency:185)
+
[[jew man]], [[man to man]], [[man know man]]
#: {{ux|dv|Sure '''man''', |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__198, Proper guy.)}}
 
#: {{ux|dv|Correct '''man'''! |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__71, Correct man !)}}
 
# case (frequency:105)
 
#: {{ux|dv|Go work like '''man'''.” |(katakata__1140, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Truth to '''man''', and God! |(NST_cleaned__3984, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:86)
 
#: {{ux|dv|Na '''man''' to '''man''' now. |(NST_cleaned__9554, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem say '''man''', woman. |(LAG_36_Marriage_DG__9, They said a man and a woman)}}
 
# advmod (frequency:76)
 
#: {{ux|dv|Na jolyjoly '''man'''. |(katakata__306, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|All '''man''', na hustle o, |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__51, All men hustle o.)}}
 
# nmod (frequency:52)
 
#: {{ux|dv|'''Man''' In The Middle |(bbc__65153, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Okada '''man''' dey call me Orobo |(bbc__5564, __no translation__)}}
 
# dep-det (frequency:37)
 
#: {{ux|dv|Do you know it's a '''man'''… |(JOS_27_Man-And-Woman_DG__165, Do you know, it's a man...)}}
 
#: {{ux|dv|Di '''man''' get problem be dat. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__136, That is the man has a problem.)}}
 
# dep (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|I be '''man''' like you. |(jw__43777, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|look am now na '''man''' im be. |(bbc__15585, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:13)
 
#: {{ux|dv|Like '''man''', and '''man''', abi woman, and '''man''', abi '''man''', and woman? |(NST_cleaned__31606, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Palava no go dey if woman wey visit di kontri no carry her husband or '''man''' follow body. |(bbc__80368, __no translation__)}}
 
# cc-det (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|me, and di '''man''' dey... |(NST_cleaned__40380, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Me, and di '''man''' dey work. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__112, The guy and I were working.)}}
 
# appos (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|'''Man''' U, Arsenal, dis, all of dem, rubbish, |(NST_cleaned__20679, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You go see, con see sey when '''man''', husband dey come back from, from work. |(LAG_36_Marriage_DG__68, You will see... now see that when a man, husband is returning from work)}}
 
# amod-cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Also, remember say marriage na religious duty so big '''man''' or small '''man''' suppose uphold am. |(bbc__335, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Weda na big '''man''' or small '''man''', di deadly chemical wey dey come from di smoke and pipo dey inhale am na major cause of death. |(bbc__98418, __no translation__)}}
 
# cc-conj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Wen dem born intersex pipo, dem bin dey get both '''man''' and woman private part. |(bbc__98697, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Musbahu go like if pipo dey see am as '''man''' even though im get both '''man''' and woman private part |(bbc__69167, __no translation__)}}
 
# nummod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|We miss wuna.’” Olinda talk say: “Some bus drivers de greet us from their bus and some shout say: ‘Wuna well done!’ They even ask us for magazines.” The one wey e surprise this husband and wife be say, one '''man''' come meet them and give them flowers. |(jw__31992, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Paris, 9 August 2017: One '''man''' jam group of soldiers with BMW. Im injure six people London, 19 June 2017: One '''man''' die for van attack on Muslims outside one mosque for Finsbury Park London, 3 June 2017: Eight people die when three jihadists drive van go jam people wey dey waka for London Bridge and those wey dey waka pass Stockholm, Sweden, 7 April 2017: Rakhmat Akilov from Uzbekistan kill five people when im drive lorry for shopping area London, 22 March 2017: Four people die when one car jam people wey dey waka for Westminster Bridge, and the driver come stab one policeman to death Berlin, Germany, 19 December 2016: Tunisia '''man''' Anis Amri carry truck jam people for Christmas market for Breitscheidplatz. |(bbc__80476, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* woman 0.74 2792, boy 0.70 838, person 0.60 7008, guy 0.60 746, girl 0.60 1023, men 0.57 1472, soldier 0.55 345, jesus 0.52 6074, anybody 0.50 695
 
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* woman 0.74 2792, boy 0.70 838, person 0.60 7008, guy 0.60 746, girl 0.60 1023, men 0.57 1472, soldier 0.55 345, jesus 0.52 6074, anybody 0.50 695
+
* [[woman]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''man'', ''human''
  
====Translations====
+
====Idioms====
* English: one
+
* '''man to  man'''
 +
:* When two people dey drag matter, con use fight settle di matter face to face.
 +
:** {{ux|dv|Come make we settle dis matter '''man to man''' because me I no get time to dey dey talk [[praprapra]].|(Let's meet physically to settle the issue on ground because, I do not have the patience of exchanging words with you.)}}

Latest revision as of 18:47, 3 June 2023

Naija

Etymology

From English: man

Pronunciation

  • mân

Play Play

Noun

  1. person.
    • I be man like you.  — (jw__43777, I am a man just like you.)
    • Na man to man now.  — (NST_cleaned__9554, It's person to person now.)
    • Weda na big man or small man, di deadly chemical wey dey come from di smoke and pipo dey inhale am na major cause of death.  — (bbc__98418, Whether it's a rich person or a poor person, the smoke people inhale is the major cause of death.)
  2. Boy pikin wey don grow reach to take care of imsef.
    • Anyhow e be, man must live.  — (Egbokhare_2020, No matter the circumstance, man must survive.
    • Me, and di man dey work.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__112, The man and I were working.)
  3. Person wey dey do someting as e suppose be.
    • Dat car wey dey dere, you sey na you park am? Na man you be.  — (That car there, you own it? You are a real guy.)
    • No dey do smesme, show dem sey na man you be.  — (Don't be weak! Show them that you are a real man.)

Related forms

jew man, man to man, man know man

Antonyms

Translations

  • English: man, human

Idioms

  • man to man
  • When two people dey drag matter, con use fight settle di matter face to face.
    • Come make we settle dis matter man to man because me I no get time to dey dey talk praprapra.  — (Let's meet physically to settle the issue on ground because, I do not have the patience of exchanging words with you.)