man

Naija

Etymology

From English: man

Pronunciation

  • mân

Play Play

Noun

  1. person.
    • I be man like you.  — (jw__43777, I am a man just like you.)
    • Na man to man now.  — (NST_cleaned__9554, It's person to person now.)
    • Weda na big man or small man, di deadly chemical wey dey come from di smoke and pipo dey inhale am na major cause of death.  — (bbc__98418, Whether it's a rich person or a poor person, the smoke people inhale is the major cause of death.)
  2. Boy pikin wey don grow reach to take care of imsef.
    • Anyhow e be, man must live.  — (Egbokhare_2020, No matter the circumstance, man must survive.
    • Me, and di man dey work.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__112, The man and I were working.)
  3. Person wey dey do someting as e suppose be.
    • Dat car wey dey dere, you sey na you park am? Na man you be.  — (That car there, you own it? You are a real guy.)
    • No dey do smesme, show dem sey na man you be.  — (Don't be weak! Show them that you are a real man.)

Related forms

jew man, man to man, man know man

Antonyms

Translations

  • English: man, human

Idioms

  • man to man
  • When two people dey drag matter, con use fight settle di matter face to face.
    • Come make we settle dis matter man to man because me I no get time to dey dey talk praprapra.  — (Let's meet physically to settle the issue on ground because, I do not have the patience of exchanging words with you.)