jew man

Naija

Etymology

  • From: Jew and man

Pronunciation

  • d͡ʒúmân

Play Play

Noun

  1. Person wey be sey e no dey know wetin dey sup.
    • How many bottles of beer you don take? Two? You be jew man.  —  (How many bottles of beer have you taken? Two? You are a coward.)
  2. Person wey no dey cult.
    • No enter dat bush o, as you be jew man de go rush you o.  —  (Don't enter that bushy area, since you are not a cultist they'll pounce on you.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Coward