Difference between revisions of "red eye"
(→Noun) |
|||
| (One intermediate revision by one other user not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''red'' and ''eye'' | From: English ''red'' and ''eye'' | ||
| Line 10: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * When person dey take someting | + | * When person dey take someting serious and laugh no dey deir face at all at all. |
| − | :* {{ux|dv|Omo! people with '''red eye''' just full street dis December.|( | + | :* {{ux|dv|Omo! people with '''red eye''' just full street dis December.|(Wow! People are really desperate in this month of December.)}} |
| − | :* {{ux|dv|If you no wan see my '''red eye''' just drop di money wey you [[tif]] for my bag. |( | + | :* {{ux|dv|If you no wan see my '''red eye''' just drop di money wey you [[tif]] for my bag. |(If you don't want to see my ugly side just drop the money you stole from my bag.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 09:02, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English red and eye
Pronunciation
- rɛ́d aì
Noun
- When person dey take someting serious and laugh no dey deir face at all at all.
- Omo! people with red eye just full street dis December. — (Wow! People are really desperate in this month of December.)
- If you no wan see my red eye just drop di money wey you tif for my bag. — (If you don't want to see my ugly side just drop the money you stole from my bag.)
Related forms
Translations
- English: someone's other side, desperate