Difference between revisions of "yanfuyanfu"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| (7 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
| − | * yanfu yanfu | + | * [[yanfu yanfu]], [[nyafunyafu]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| Line 11: | Line 11: | ||
<sm2>Pcm-ng-yanfuyanfu.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yanfuyanfu.m.ogg</sm2> | ||
| − | + | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | Na make someting plenti pass as person expect | + | * Na make someting plenti pass as person dey expect. |
| − | + | :* {{ux|dv|When God blessing for person life na dat '''yanfuyanfu''' type, even person wey blind go see am. |(When God blesses you in abundance, even the blind will see.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv|Na to dey [[halah]] '''yanfuyanfu''' bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. |(Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv|Baby, money dey '''Yanfuyanfu'''. |(Baby, I have a lot of money.)}} | |
| + | |||
| + | ===Synonyms=== | ||
| + | * [[awuf]], [[berekete]] | ||
| + | ===Translation=== | ||
| + | English: ''bonus'', ''giveaways'' | ||
Latest revision as of 18:53, 5 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- yànfùyànfù
Noun
- Na make someting plenti pass as person dey expect.
- When God blessing for person life na dat yanfuyanfu type, even person wey blind go see am. — (When God blesses you in abundance, even the blind will see.)
- Na to dey halah yanfuyanfu bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. — (Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)
- Baby, money dey Yanfuyanfu. — (Baby, I have a lot of money.)
Synonyms
Translation
English: bonus, giveaways