Difference between revisions of "action"
(→Naija) |
|||
(19 intermediate revisions by 10 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * áʃɔ̀n |
<sm2>Pcm-ng-action.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-action.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-action.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-action.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #[[doings]] or [[ginger]] wey person get. | |
+ | #:*{{ux|dv|See as small pikin slap you. You no get '''action''' at all o.|Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Di '''action''' of di Police no show odas good image of our kontri. |(bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)}} | ||
+ | #Make person dey [[nack]]. | ||
+ | #:*{{ux|dv|Dem talk say [[ogogoro]] good for men wey wan get '''action''' wey dey play with dem wife. |(katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)}} | ||
+ | # Make person do someting | ||
+ | #:* {{ux|dv| Before person go help you, you go don show '''action''' sey you need di help. | (If you want to be helped, you have to first show some drive.)}} | ||
− | + | ====Synonyms==== | |
− | + | * [[levels]] | |
− | + | ====Translations==== | |
− | + | * English: ''action'', ''sexual performance'', ''drive'' | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | Na as someting take dey [[ginger]]. | |
+ | :*{{ux|dv| Some women no too dey like '''action''' film like dat but if na love love film na dere you go see dem. |(Some women do not really like movies with violence, but you’ll see them show interest when it’s a romantic movie.)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''a violent act | + | * English: ''a violent act'' |
Latest revision as of 18:33, 13 February 2024
Naija
Etymology
From: English action
Pronunciation
- áʃɔ̀n
Noun
- doings or ginger wey person get.
- See as small pikin slap you. You no get action at all o. — Egbokhare_2021, A much younger person slapped you and you could not even react. You must be lily-livered!
- Di action of di Police no show odas good image of our kontri. — (bbc__1366, The police man's action is disgraceful.)
- Make person dey nack.
- Dem talk say ogogoro good for men wey wan get action wey dey play with dem wife. — (katakata__449, It is believed that taking local gin can enhance sexual performance of husbands.)
- Make person do someting
- Before person go help you, you go don show action sey you need di help. — (If you want to be helped, you have to first show some drive.)
Synonyms
Translations
- English: action, sexual performance, drive
Adjective
Na as someting take dey ginger.
- Some women no too dey like action film like dat but if na love love film na dere you go see dem. — (Some women do not really like movies with violence, but you’ll see them show interest when it’s a romantic movie.)
Translations
- English: a violent act