Difference between revisions of "baba ijebu"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
| (2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | * From: Yoruba, '' Baba Ijebu na name of [[ | + | * From: Yoruba, '' Baba Ijebu na name of one company wey people dey [[bet]] put for Naija. |
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* bàbá ɪ̀jɛ̀bú | * bàbá ɪ̀jɛ̀bú | ||
| Line 8: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | # Name of company for Nigeria wey | + | # Name of company for Nigeria wey dey do betting and lottery for people. |
| − | #:* {{ux|dv| My guy dey work for one of di '''baba ijebu''' offices for Nigeria. |( | + | #:* {{ux|dv| My guy dey work for one of di '''baba ijebu''' offices for Nigeria. |(My friend works at one of baba ijebu offices here in Nigeria.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| '''Baba Ijebu''' dey part of di company wey sponsor The Voice Nigeria 2021.|( | + | #:* {{ux|dv| '''Baba Ijebu''' dey part of di company wey sponsor The Voice Nigeria 2021.|(Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)}} |
| − | # Name of | + | # Name of pool betting and lottery. |
| − | #:* {{ux|dv| Guy you no go play '''baba ijebu''' today? |( | + | #:* {{ux|dv| Guy you no go play '''baba ijebu''' today? |(Bro! won't you be betting today?)}} |
| − | #:* {{ux|dv| Na all my money I don take play '''baba ijebu'''. I no get money again.|( | + | #:* {{ux|dv| Na all my money I don take play '''baba ijebu'''. I no get money again.|(I have spent all my money on sport betting. I have no money again.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | * [[lotto]] | + | * [[lotto]], [[kalokalo]] |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''name of a gaming company, name of a particular type of sporting bet'' | * English: ''name of a gaming company, name of a particular type of sporting bet'' | ||
Latest revision as of 14:10, 14 February 2024
Naija
Etymology
- From: Yoruba, Baba Ijebu na name of one company wey people dey bet put for Naija.
Pronunciation
- bàbá ɪ̀jɛ̀bú
Noun
- Name of company for Nigeria wey dey do betting and lottery for people.
- My guy dey work for one of di baba ijebu offices for Nigeria. — (My friend works at one of baba ijebu offices here in Nigeria.)
- Baba Ijebu dey part of di company wey sponsor The Voice Nigeria 2021. — (Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)
- Name of pool betting and lottery.
- Guy you no go play baba ijebu today? — (Bro! won't you be betting today?)
- Na all my money I don take play baba ijebu. I no get money again. — (I have spent all my money on sport betting. I have no money again.)
Synonym
Translation
- English: name of a gaming company, name of a particular type of sporting bet