Difference between revisions of "baba ijebu"

 
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
# Name of company for Nigeria wey de provide betting and lotto service to people dem.
+
# Name of company for Nigeria wey dey do betting and lottery for people.
−
#:* {{ux|dv| My guy dey work for one of di '''baba ijebu''' offices for Nigeria. |( NSC_2021,My friend works at one of baba ijebu offices here in Nigeria.)}}
+
#:* {{ux|dv| My guy dey work for one of di '''baba ijebu''' offices for Nigeria. |(My friend works at one of baba ijebu offices here in Nigeria.)}}
−
#:* {{ux|dv| '''Baba Ijebu''' dey part of di company wey sponsor The Voice Nigeria 2021.|(NSC_2021, Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Baba Ijebu''' dey part of di company wey sponsor The Voice Nigeria 2021.|(Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)}}
−
# Name of daily lottery and bet wey people dey use money to play to get more money.
+
# Name of pool betting and lottery.
−
#:* {{ux|dv| Guy you no go play '''baba ijebu''' today? |(NSC_2021, Bro! won't you be betting today?)}}
+
#:* {{ux|dv| Guy you no go play '''baba ijebu''' today? |(Bro! won't you be betting today?)}}
−
#:* {{ux|dv| Na all my money I don take play '''baba ijebu'''. I no get money again.|(NSC_2021,I have spent all my money on sport betting. I have no money again.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na all my money I don take play '''baba ijebu'''. I no get money again.|(I have spent all my money on sport betting. I have no money again.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====
−
* [[lotto]]
+
* [[lotto]], [[kalokalo]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''name of a gaming company, name of a particular type of sporting bet''
 
* English: ''name of a gaming company, name of a particular type of sporting bet''

Latest revision as of 14:10, 14 February 2024

Naija

Etymology

  • From: Yoruba, Baba Ijebu na name of one company wey people dey bet put for Naija.

Pronunciation

  • bàbá ɪ̀jɛ̀bú

Play Play

Noun

  1. Name of company for Nigeria wey dey do betting and lottery for people.
    • My guy dey work for one of di baba ijebu offices for Nigeria.  — (My friend works at one of baba ijebu offices here in Nigeria.)
    • Baba Ijebu dey part of di company wey sponsor The Voice Nigeria 2021.  — (Baba Ijebu was part of the sponsors of The Voice Nigeria, 2021.)
  2. Name of pool betting and lottery.
    • Guy you no go play baba ijebu today?  — (Bro! won't you be betting today?)
    • Na all my money I don take play baba ijebu. I no get money again.  — (I have spent all my money on sport betting. I have no money again.)

Synonym

Translation

  • English: name of a gaming company, name of a particular type of sporting bet