Difference between revisions of "beta life"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===De...") |
|||
| (16 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
| + | *[[better life]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | * {{ux|dv| Na [[laughtalk]] from di Better life for Village people wey dem do when Babangida dey rule, and na dat time dey bring di new fifty naira note comot. | (From an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which preceded the Central Bank's release of the new 50 naira note at a time of austerity in Nigeria.)}} | ||
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | * bɛ̀tá laɪ̂f |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-beta life.f.ogg</sm2> |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-beta life.m.ogg</sm2> | |
| − | === | + | |
| − | + | ===Noun=== | |
| − | + | * Fifty naira note for Nigeria. | |
| − | + | :*{{ux|dv|Make una [[help]] me tell dis mumu man make e pay me my '''beta life''' before I disgrace am for inside dis molue. |(NSC_2021, Please assist me to appeal to this foolish man to pay his fare of fifty naira so that I will not embarrass him in this single-deck transit bus.)}} | |
| − | + | :*{{ux|dv|Everytin don [[dear]] for Naija sotay na common biscuit na '''beta life'''. |(NSC_2021, Things have become so expensive in Nigeria that even biscuits now sell for fifty naira.)}} | |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
| − | + | *[[betterbody]] | |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
| + | * [[hundi]], [[hundred card]] | ||
| + | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''fifty naira note'' | ||
Latest revision as of 12:52, 27 February 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
- Na laughtalk from di Better life for Village people wey dem do when Babangida dey rule, and na dat time dey bring di new fifty naira note comot. — (From an ironic reference to the Better life for Rural Women in the Babangida regime which preceded the Central Bank's release of the new 50 naira note at a time of austerity in Nigeria.)
Pronunciation
- bɛ̀tá laɪ̂f
Noun
- Fifty naira note for Nigeria.
- Make una help me tell dis mumu man make e pay me my beta life before I disgrace am for inside dis molue. — (NSC_2021, Please assist me to appeal to this foolish man to pay his fare of fifty naira so that I will not embarrass him in this single-deck transit bus.)
- Everytin don dear for Naija sotay na common biscuit na beta life. — (NSC_2021, Things have become so expensive in Nigeria that even biscuits now sell for fifty naira.)
Related forms
Antonym
Translation
- English: fifty naira note