Difference between revisions of "drag leg"

 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* drág lɛ̀g
 
* drág lɛ̀g
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-drag leg.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-drag leg.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
* Make person dey do [[smesme]].
+
# Make person no dey waka sharp sharp as e suppose.
:* {{ux|dv| You still dey '''drag leg''', I don comot jor.|( Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)}}
+
#:* {{ux|dv| Baba, do normal naw. We don late, waka well. You no be small pikin. You dey drag leg like sey dem go dey wait for us. | (Bro, behave! We are late, walk well. You are not a child. You are walking slugglishly as if they will wait for us.) }}
:* {{ux|dv| Waka quick quick no dey '''drag leg''' like edede. |(NSC_2021, Walk quickly don't be sluggish like an old woman.)}}
+
# Make person dey do [[smesme]].
 +
#:* {{ux|dv| You still dey '''drag leg''', I don comot jor.|( You are delaying; I am leaving!)}}
 +
#:* {{ux|dv| Waka quick quick no dey '''drag leg''' like edede. |(Walk quickly don't be sluggish like an old woman.)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[drag]]
 
* [[drag]]
Line 17: Line 20:
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
*[[sharp]]
 
*[[sharp]]
 +
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''sluggishly''
+
* English: ''sluggishly'', ''shuffle''

Latest revision as of 09:03, 29 February 2024

Naija

Etymology

From: English drag and leg

Pronunciation

  • drág lɛ̀g

Play Play

Verb phrase

  1. Make person no dey waka sharp sharp as e suppose.
    • Baba, do normal naw. We don late, waka well. You no be small pikin. You dey drag leg like sey dem go dey wait for us.  —  (Bro, behave! We are late, walk well. You are not a child. You are walking slugglishly as if they will wait for us.)
  2. Make person dey do smesme.
    • You still dey drag leg, I don comot jor.  — ( You are delaying; I am leaving!)
    • Waka quick quick no dey drag leg like edede.  — (Walk quickly don't be sluggish like an old woman.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: sluggishly, shuffle