Difference between revisions of "juju man"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms===...")
 
 
(19 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative form===
 +
* [[jujuman]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From French: ''juojuo'' and ''man''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
===Frequency===
+
dʒùdʒúmân
===Usage===
+
<sm2>Pcm-ng-jujuman.f.ogg</sm2>
===Definition===
+
<sm2>Pcm-ng-jujuman.m.ogg</sm2>
===POS===
+
 
#
+
===Noun===
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
Person wey dey use [[juju]] con still dey do for people.
====Related forms====
+
:* {{ux|dv| Di '''juju man''' tell di [[G]]boy sey di jazz don ready.|(The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)}}
 +
:* {{ux|dv| Men dey go meet '''juju man''' make dem dey fit dey [[nack]] girls well.|(Men go to meet witch doctors to get charms in order to perform well sexually.)}}
 +
:* {{ux|dv| Ashi dey go meet '''juju man''' make e [[do come again]] for dem.|(Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)}}
 +
====Related Forms====
 +
* [[juju]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
* [[jazzman]], [[native doctor]], [[babalawo]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''native doctor, witch doctor''

Latest revision as of 18:54, 4 March 2024

Naija

Alternative form

Etymology

From French: juojuo and man

Pronunciation

dʒùdʒúmân Play Play

Noun

Person wey dey use juju con still dey do for people.

  • Di juju man tell di Gboy sey di jazz don ready.  — (The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)
  • Men dey go meet juju man make dem dey fit dey nack girls well.  — (Men go to meet witch doctors to get charms in order to perform well sexually.)
  • Ashi dey go meet juju man make e do come again for dem.  — (Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)

Related Forms

Synonym

Translation

  • English: native doctor, witch doctor