Difference between revisions of "one kind one kind"
(→Adverb) |
(→Adverb) |
||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''one'' and ''kind'' | From: English ''one'' and ''kind'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * wɔ́nkáínwɔ́nkáín |
<sm2>Pcm-ng-one kind one kind.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-one kind one kind.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-one kind one kind.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-one kind one kind.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | * Make person dey look, feel, taste or see someting somehow somehow. | + | * Make person dey look, feel, taste or see someting somehow somehow, like sey di person no sure. |
:* {{ux|dv| Why you dey look am '''one kind one kind'''? |(Why are you looking at her dat way.)}} | :* {{ux|dv| Why you dey look am '''one kind one kind'''? |(Why are you looking at her dat way.)}} | ||
:* {{ux|dv|Dis soup dey taste '''one kind one kind''' for mouth.|(This soup has a strange taste.)}} | :* {{ux|dv|Dis soup dey taste '''one kind one kind''' for mouth.|(This soup has a strange taste.)}} |
Latest revision as of 08:53, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: English one and kind
Pronunciation
- wɔ́nkáínwɔ́nkáín
Adverb
- Make person dey look, feel, taste or see someting somehow somehow, like sey di person no sure.
- Why you dey look am one kind one kind? — (Why are you looking at her dat way.)
- Dis soup dey taste one kind one kind for mouth. — (This soup has a strange taste.)
Related forms
Translations
- English: strangely, weirdly