Difference between revisions of "popo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
| − | * kpokpo | + | * [[kpokpo]] |
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
Borrowed from English Police | Borrowed from English Police | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * pópò |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-popo.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-popo.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| + | ===Usage=== | ||
| + | De dey use am for Warri area. | ||
| + | ===Definition=== | ||
| + | People wey be sey law give power to protect people life and deir property. | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | '''popo''' | + | * {{ux|dv| People don dey talk make de increase '''popo''' dem salary. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, People have been asking for the salary of the police to be increased. )}} |
| − | + | * {{ux|dx| Person no suppose dey fear popo, as long as person hand clean.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, One should not be afraid of the police, as long as one is innocent.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[police]], [[ekelebe]], [[kalampo]] | [[police]], [[ekelebe]], [[kalampo]] | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: police | + | * English: ''police'' |
Revision as of 16:51, 5 November 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
Borrowed from English Police
Pronunciation
- pópò
Usage
De dey use am for Warri area.
Definition
People wey be sey law give power to protect people life and deir property.
Noun
- People don dey talk make de increase popo dem salary. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, People have been asking for the salary of the police to be increased. )
- Person no suppose dey fear popo, as long as person hand clean. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, One should not be afraid of the police, as long as one is innocent.)
Synonyms
Translations
- English: police