Difference between revisions of "koba"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''Koba'' (''implicate'') ===Pronunciation=== kóbà <sm2>Pcm-ng-koba.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-koba.m.ogg</sm2> ===Verb=== # Make person...")
 
Line 8: Line 8:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
−
# Make person put anoder person for wahala
+
* Make person put anoder person for wahala
−
#: {{ux|dv| I no follow una see wetin una see, no '''koba''' me o. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, I didn't see what you all saw, don't implicate me. )}}
+
** {{ux|dv| I no follow una see wetin una see, no '''koba''' me o. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, I didn't see what you all saw, don't implicate me. )}}
−
#: {{ux|dv| E be like once EFCC gbab person like dis, e go just '''koba''' all di people wey follow am chop am. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems that once the EFCC arrests someone, they expose all the people who they embezzeled with. )}}
+
** {{ux|dv| E be like once EFCC gbab person like dis, e go just '''koba''' all di people wey follow am chop am. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems that once the EFCC arrests someone, they expose all the people who they embezzeled with. )}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
[[kobalize]]
 
[[kobalize]]

Revision as of 10:22, 30 November 2020

Naija

Etymology

From: Yoruba Koba (implicate)

Pronunciation

kóbà Play Play

Verb

  • Make person put anoder person for wahala
    • I no follow una see wetin una see, no koba me o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I didn't see what you all saw, don't implicate me. )
    • E be like once EFCC gbab person like dis, e go just koba all di people wey follow am chop am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems that once the EFCC arrests someone, they expose all the people who they embezzeled with. )

Related forms

kobalize

Synonym

cast

Translation

English implicate