koba

Naija

Etymology

From: Yoruba Koba (implicate)

Pronunciation

  • kóbá

Play Play

Verb

Transitive

  • Make person put anoder person for wahala
    • I no follow una see wetin una see, no koba me o.  — (I didn't see what you all saw, don't implicate me. )
    • E be like once EFCC gbab person like dis, e go just koba all di people wey follow am chop am.  — (It seems that once the EFCC arrests someone, they expose all the people who they embezzled with. )

Related forms

kobalize

Synonym

cast, kobalize

Translation

English implicate