kobalize

Naija

Etymology

From: Yoruba koba (Implicate)

Pronunciation

kòbàláɪ̀z Play Play

Verb

  • Make person put anoder person for wahala.
    • De dere dey make mouth, better comot dere, when de kobalize your eye go clear.  — (Keep running your mouth, leave that place. When they put you in trouble, you'll wake up.)
    • No go do wetin go kobalize your destiny, baba.  — (Don't do what will jeopardize your future.)

Synonym

koba, cast

Translation

English: implicate