Difference between revisions of "jor"
(→Naija) |
|||
(13 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: Yoruba ''jọr''. | From: Yoruba ''jọr''. | ||
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* dʒɔ̌ | * dʒɔ̌ | ||
Line 7: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-jor.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-jor.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Interjection=== |
− | + | #Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk. | |
− | + | #:* {{ux|dv|You still dey drag leg, I don comot '''jor'''.|(You are delaying; I am leaving!)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try '''jor'''.|(D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)}} | |
− | + | # Word wey person dey take beg make person do someting. | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(Please bring me the cup on the table.)}} | |
− | + | # Word wey de dey use warn person. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Alaye, comot for road '''Jor'''!|(Fella, get out of the way!)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| I don tell you, no follow my mama talk dat kind talk again '''jor'''.|(I have told you, don’t talk to my mother like that again, please!)}} | |
− | |||
− | |||
− | :* {{ux|dv|I don comot '''jor'''.| | ||
− | :* {{ux|dv|'''Jor''', | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[abeg]] | + | * [[abeg]], [[abegi]] |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''please'' | * English: ''please'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− |
Latest revision as of 17:04, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba jọr.
Pronunciation
- dʒɔ̌
Interjection
- Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
- You still dey drag leg, I don comot jor. — (You are delaying; I am leaving!)
- Ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor. — (D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)
- Word wey person dey take beg make person do someting.
- Jor, bring dat cup wey dey ontop table. — (Please bring me the cup on the table.)
- Word wey de dey use warn person.
- Alaye, comot for road Jor! — (Fella, get out of the way!)
- I don tell you, no follow my mama talk dat kind talk again jor. — (I have told you, don’t talk to my mother like that again, please!)
Synonyms
Translations
- English: please