Difference between revisions of "ogogoro"
(→Noun) |
|||
(11 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: ''Urhobo Ògógóró ( | + | From: ''Urhobo Ògógóró (spirit)'' |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ògógóró | * ògógóró | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-ogogoro.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-ogogoro.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Local gin wey de dey take [[palmy]] wey don tay [[wellwell]] do. | |
− | :* {{ux|dv| To dey drink '''ogogoro''' for morning, '''ogogoro''' for night, no be better life.|( | + | :* {{ux|dv| To dey drink '''ogogoro''' for morning, '''ogogoro''' for night, no be better life.|(Drinking alcohol in the morning, and again at night, is not a good way of life.)}} |
− | :* {{ux|dv| For di party wey I go yesterday ehn, na so '''ogogoro''' full ground.|( | + | :* {{ux|dv| For di party wey I go yesterday ehn, na so '''ogogoro''' full ground.|(At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[shepe]], [[sapele water]] | * [[shepe]], [[sapele water]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''gin'' | English: ''gin'' |
Latest revision as of 07:25, 7 March 2024
Naija
Etymology
From: Urhobo Ògógóró (spirit)
Pronunciation
- ògógóró
Noun
- To dey drink ogogoro for morning, ogogoro for night, no be better life. — (Drinking alcohol in the morning, and again at night, is not a good way of life.)
- For di party wey I go yesterday ehn, na so ogogoro full ground. — (At the party I attended yesterday, there was an overflow of booze.)
Synonym
Translation
English: gin