Difference between revisions of "original"
| (7 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 3: | Line 3: | ||
From English: ''original'' | From English: ''original'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| + | * ɔ̀rɪ́dʒɪ́nàl | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-original.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-original.m.ogg</sm2> | ||
| − | + | ===Adjective=== | |
| − | + | * Sey someting na di real type of someting. | |
| − | === | + | :* {{ux|dv| Na '''original''' I dey sell for my shop. |(I sell genuine goods at my shop.)}} |
| − | + | :* {{ux|dv| If you no shine your eye, dem go sell you fake give you say na '''original'''. |( If you are not smart, something fake will be sold to you on the basis that it is original.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[confam]], [[correct]] | * [[confam]], [[correct]] | ||
| + | ====Antonym==== | ||
| + | * [[fake]], [[wash wash]] | ||
| − | |||
| − | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''original'' | * English: ''original'' | ||
Latest revision as of 03:38, 4 June 2023
Naija
Etymology
From English: original
Pronunciation
- ɔ̀rɪ́dʒɪ́nàl
Adjective
- Sey someting na di real type of someting.
- Na original I dey sell for my shop. — (I sell genuine goods at my shop.)
- If you no shine your eye, dem go sell you fake give you say na original. — ( If you are not smart, something fake will be sold to you on the basis that it is original.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: original