Difference between revisions of "bounce"
(→Naija) |
|||
(8 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
* báùns | * báùns | ||
<sm2>Pcm-ng-bounce.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bounce.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-bounce.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-bounce.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Verb=== |
− | + | # Make dem remove person. | |
− | :* {{ux|dv|For February, e bin look like e go step down but oga Al-Bashir call for state of emergency as e say di protesters make sense but na only elections go fit '''bounce''' am. |(bbc__50152, In February, it looked like he was going to step down but Al-Bashir called for a state of emergency as he said that the protesters had a point but only elections will oust him.)}} | + | #:* {{ux|dv|For February, e bin look like e go step down but oga Al-Bashir call for state of emergency as e say di protesters make sense but na only elections go fit '''bounce''' am. |(bbc__50152, In February, it looked like he was going to step down but Al-Bashir called for a state of emergency as he said that the protesters had a point but only elections will oust him.)}} |
− | + | # Make person reject someting/person. | |
− | :* {{ux|dv|Why US dey '''bounce''' Ghanaians visa more times.|(bbc__100495, Why the US is rejecting Ghanaian visa many times.)}} | + | #:* {{ux|dv|Why US dey '''bounce''' Ghanaians visa more times.|(bbc__100495, Why the US is rejecting Ghanaian visa many times.)}} |
− | :* {{ux|dv|Plenty of di pipo wey follow come na pikin and di wahala be say dem dey '''bounce''' dem say dem no get official papers. |(bbc__81964, A lot of the people that came were children and the issue was that they are rejected because they didn't have official papers. )}} | + | #:* {{ux|dv|Plenty of di pipo wey follow come na pikin and di wahala be say dem dey '''bounce''' dem say dem no get official papers. |(bbc__81964, A lot of the people that came were children and the issue was that they are rejected because they didn't have official papers. )}} |
− | + | # Make person dey happy dey as e dey waka. | |
− | + | #:*{{ux|dv|E dey '''bounce''' like sey im don win jackpot. |(Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)}} | |
− | + | # Make someting dey move up and down. | |
− | :*{{ux|dv|E dey '''bounce''' like sey im don win jackpot. |(Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)}} | + | #:* {{ux|dv|As di ball just '''bounce''' comot from keeper hand by mistake, na so the striker rush am, nack am enter net. |(NSC_2021, As the ball bounced off the keeper's hand by mistake, the striker made a mad rush at it and scored.)}} |
− | + | # Make person or something wey bin get power or wey bin good, con get di power back or con good again. | |
− | :* {{ux|dv|As di ball just '''bounce''' comot from keeper hand by mistake, na so the striker rush am, nack am enter net. |(NSC_2021, As the ball bounced off the keeper's hand by mistake, the striker made a mad rush at it and scored. | + | #:* {{ux|dv|Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still '''bounce''' back, start to pursue you. |(NST_cleaned__31754, If you pull a man down, he will surely rise again nd come after you.)}} |
− | + | #:*{{ux|dv|Afta di defeat, di President tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go '''bounce''' back. |(bbc__12863, After the defeat the President tweeted that he was also unhappy because of the situation but that the Ghana black stars will bounce back.)}} | |
− | :*{{ux|dv|Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still '''bounce''' back, start to pursue you. |(NST_cleaned__31754, | ||
− | |||
− | :*{{ux|dv|Afta di defeat, di | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Related form==== | ====Related form==== | ||
Line 39: | Line 33: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''to walk with confidence'' | + | * English: ''to walk with confidence'' |
Latest revision as of 19:43, 27 February 2024
Naija
Etymology
From English bounce.
Pronunciation
- báùns
Verb
- Make dem remove person.
- For February, e bin look like e go step down but oga Al-Bashir call for state of emergency as e say di protesters make sense but na only elections go fit bounce am. — (bbc__50152, In February, it looked like he was going to step down but Al-Bashir called for a state of emergency as he said that the protesters had a point but only elections will oust him.)
- Make person reject someting/person.
- Why US dey bounce Ghanaians visa more times. — (bbc__100495, Why the US is rejecting Ghanaian visa many times.)
- Plenty of di pipo wey follow come na pikin and di wahala be say dem dey bounce dem say dem no get official papers. — (bbc__81964, A lot of the people that came were children and the issue was that they are rejected because they didn't have official papers. )
- Make person dey happy dey as e dey waka.
- E dey bounce like sey im don win jackpot. — (Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)
- Make someting dey move up and down.
- As di ball just bounce comot from keeper hand by mistake, na so the striker rush am, nack am enter net. — (NSC_2021, As the ball bounced off the keeper's hand by mistake, the striker made a mad rush at it and scored.)
- Make person or something wey bin get power or wey bin good, con get di power back or con good again.
- Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still bounce back, start to pursue you. — (NST_cleaned__31754, If you pull a man down, he will surely rise again nd come after you.)
- Afta di defeat, di President tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go bounce back. — (bbc__12863, After the defeat the President tweeted that he was also unhappy because of the situation but that the Ghana black stars will bounce back.)
Related form
Synonyms
Antonyms
- gree,
Translations
- English: to walk with confidence