bounce

Naija

Etymology

From English bounce.

Pronunciation

  • báùns

Play Play

Verb

  1. Make dem remove person.
    • For February, e bin look like e go step down but oga Al-Bashir call for state of emergency as e say di protesters make sense but na only elections go fit bounce am.  — (bbc__50152, In February, it looked like he was going to step down but Al-Bashir called for a state of emergency as he said that the protesters had a point but only elections will oust him.)
  2. Make person reject someting/person.
    • Why US dey bounce Ghanaians visa more times.  — (bbc__100495, Why the US is rejecting Ghanaian visa many times.)
    • Plenty of di pipo wey follow come na pikin and di wahala be say dem dey bounce dem say dem no get official papers.  — (bbc__81964, A lot of the people that came were children and the issue was that they are rejected because they didn't have official papers. )
  3. Make person dey happy dey as e dey waka.
    • E dey bounce like sey im don win jackpot.  — (Egbokhare_2021, He is walking with confidence as if he won a jackpot.)
  4. Make someting dey move up and down.
    • As di ball just bounce comot from keeper hand by mistake, na so the striker rush am, nack am enter net.  — (NSC_2021, As the ball bounced off the keeper's hand by mistake, the striker made a mad rush at it and scored.)
  5. Make person or something wey bin get power or wey bin good, con get di power back or con good again.
    • Ehen if you push person to di wall, di person definitely go still bounce back, start to pursue you.  — (NST_cleaned__31754, If you pull a man down, he will surely rise again nd come after you.)
    • Afta di defeat, di President tweet say di mata touch am wella but say im believe say Ghana Black Stars go bounce back.  — (bbc__12863, After the defeat the President tweeted that he was also unhappy because of the situation but that the Ghana black stars will bounce back.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: to walk with confidence