Difference between revisions of "sup"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * xup ===Etymology=== From English: ''what is up'' ===Pronunciation=== * sɔ̂p <sm2>Pcm-ng-sup.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-sup.m.ogg</sm2...") |
(→Verb) |
||
| (2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 13: | Line 13: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* As someting take de dey or dey be. | * As someting take de dey or dey be. | ||
| − | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Hmhm wetin dey happen now ? wetin dey '''sup'''? |(D_JOS_02_Hair and Movies_Complete, What is happening? what is happening?)}} |
:* {{ux|dv| If mama ask me sey wetin happen for di predegree, I go find one lie lie sey noting '''sup'''. |(War011_M, If my mother asks me what happened at the pre-degree, I'll find a lie and lie that nothing happened.)}} | :* {{ux|dv| If mama ask me sey wetin happen for di predegree, I go find one lie lie sey noting '''sup'''. |(War011_M, If my mother asks me what happened at the pre-degree, I'll find a lie and lie that nothing happened.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Oga, make I dey move, no how, no how, e go '''sup''' tomorrow. |(Boss, Let me be on my way. However it is, it will happen tomorrow.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[happen]], [[shele]] | * [[happen]], [[shele]] | ||
Latest revision as of 16:53, 5 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: what is up
Pronunciation
- sɔ̂p
Verb
- As someting take de dey or dey be.
- Hmhm wetin dey happen now ? wetin dey sup? — (D_JOS_02_Hair and Movies_Complete, What is happening? what is happening?)
- If mama ask me sey wetin happen for di predegree, I go find one lie lie sey noting sup. — (War011_M, If my mother asks me what happened at the pre-degree, I'll find a lie and lie that nothing happened.)
- Oga, make I dey move, no how, no how, e go sup tomorrow. — (Boss, Let me be on my way. However it is, it will happen tomorrow.)
Synonyms
Translations
- English: happen