Difference between revisions of "chukuli"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From:''unknown'' ===Pronunciation=== * ʧúkúlɪ́ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Na paper w...")
 
 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
From:''unknown''
+
From: '' Unknown''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* ʧúkúlɪ́
+
* ʧùkùlɪ́
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-chukuli.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-chukuli.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
* Na paper wey person dey smuggle enter exam hall wey dey get exam question answer inside.
+
* Paper wey person dey hide carry enter exam hall wey get wetin go fit help dem answer di questions for di exam.
−
#:* {{ux|dv| Una no dey read now. When exam time reach now, una go carry '''chukuli''' enter hall.|( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| Una no dey read now. When exam time reach, una go carry '''chukuli''' enter hall.|(You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)}}
−
#
+
:* {{ux|dv|Invigilator don catch am wit di '''chukuli''' wey [[e]] hide inside im question paper.|(The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)}}
−
#: {{ux|dv|Invigilator don catch am wit di '''chukuli''' wey e hide inside im question paper.|( NSC_2021, The invigilator caught him with )}}
 
−
===Related forms===
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
−
====Antonym====
+
* [[bullet]], [[expo]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''examination malpractice''

Latest revision as of 10:29, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • ʧùkùlɪ́

Play Play

Noun

  • Paper wey person dey hide carry enter exam hall wey get wetin go fit help dem answer di questions for di exam.
  • Una no dey read now. When exam time reach, una go carry chukuli enter hall.  — (You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)
  • Invigilator don catch am wit di chukuli wey e hide inside im question paper.  — (The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)

Synonym

Translation

  • English: examination malpractice