Difference between revisions of "H"

(Created page with "==Naija== *Go look hungry")
 
 
(8 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
−
*Go look [[hungry]]
+
===Etymology1===
 +
* From: English ''Hundred''
 +
====Pronunciation1====
 +
hêt͡ʃ
 +
 
 +
<sm2>Pcm-ng-H.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-H.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
====Pronunciation2====
 +
hêʃ
 +
<sm2>Pcm-ng-H2.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-H2.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
====Noun====
 +
* Anoder name wey de dey call hundred naira.
 +
:* {{ux|dv| Hold '''H''' for hand o. Conductor no dey too get change. |(NSC_2021, Take a hundred naira note with you. The bus conductors usually don't have change.)}}
 +
:* {{ux|dv| Why you no talk sey na '''H''' you carry? Where you don see sey na '''H''' de dey sell beer? |(NSC_2021, Why didn't you say that you had just a hundred naira? Where have you seen beer sold for a hundred naira?)}}
 +
=====Synonym=====
 +
[[hundred naira]]
 +
=====Translation=====
 +
* English: ''Hundred naira''', '''Hundred naira note'''
 +
 
 +
===Etymology2===
 +
* From: English: ''Hungry''
 +
===Adjective===
 +
* Make person want chop.
 +
:* {{ux|dv| Chop small small. All of us dey '''H''' o. If you take one hand, you go wait make anoder person e own. No be sey na you even bring di money wey we use cook sef. |(NSC_2021, Eat gently, we are all hungry! If you take a morsel, you wait so that another person can take a morsel. By the way, it wasnt't even you that provided the money for dis food.)}}
 +
:* {{ux|dv| You no want chop beans? But you dey '''H''' bad bad? You no dey '''H''' naw! Who dey '''H''' no dey get choice!|(NSC_2021, You don't want to eat beans? But you are very hunngry? That means you are not hungry. A hungry person doesn't have a choice.)}}
 +
====Synonym====
 +
[[hungry]]
 +
====Antonym====
 +
[[bellful]]
 +
====Translation====
 +
* English: ''Hungry''

Latest revision as of 03:23, 24 September 2022

Naija

Etymology1

  • From: English Hundred

Pronunciation1

hêt͡ʃ

Play Play

Pronunciation2

hêʃ


Noun

  • Anoder name wey de dey call hundred naira.
  • Hold H for hand o. Conductor no dey too get change.  — (NSC_2021, Take a hundred naira note with you. The bus conductors usually don't have change.)
  • Why you no talk sey na H you carry? Where you don see sey na H de dey sell beer?  — (NSC_2021, Why didn't you say that you had just a hundred naira? Where have you seen beer sold for a hundred naira?)
Synonym

hundred naira

Translation
  • English: Hundred naira', Hundred naira note

Etymology2

  • From: English: Hungry

Adjective

  • Make person want chop.
  • Chop small small. All of us dey H o. If you take one hand, you go wait make anoder person e own. No be sey na you even bring di money wey we use cook sef.  — (NSC_2021, Eat gently, we are all hungry! If you take a morsel, you wait so that another person can take a morsel. By the way, it wasnt't even you that provided the money for dis food.)
  • You no want chop beans? But you dey H bad bad? You no dey H naw! Who dey H no dey get choice!  — (NSC_2021, You don't want to eat beans? But you are very hunngry? That means you are not hungry. A hungry person doesn't have a choice.)

Synonym

hungry

Antonym

bellful

Translation

  • English: Hungry