Difference between revisions of "joinjoin"
(→Verb) |
|||
| (3 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
*Make dem dey add add put for something. | *Make dem dey add add put for something. | ||
| − | :* {{ux|dv| Some tailors go just dey ''joinjoin'' person cloth when dem don spoil your material. |( | + | :* {{ux|dv| Some tailors go just dey '''joinjoin''' person cloth when dem don spoil your material. |(Some tailors are found of stitching up someone’s fabric when they’ve damaged it. )}} |
| − | :* {{ux|dv| Make two of us do ''' | + | :* {{ux|dv| Make two of us do '''joinjoin''' pay di money wey we dey owe. |(Both of us should come together to pay off the debt we are owing.)}} |
| + | |||
| + | ====Synonym==== | ||
| + | [[patchpatch]] | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 17:34, 1 March 2024
Naija
Etymology
From: English join
Pronunciation
- dʒɔ̀ìndʒɔ́ín
Verb
- Make dem dey add add put for something.
- Some tailors go just dey joinjoin person cloth when dem don spoil your material. — (Some tailors are found of stitching up someone’s fabric when they’ve damaged it. )
- Make two of us do joinjoin pay di money wey we dey owe. — (Both of us should come together to pay off the debt we are owing.)
Synonym
Related forms
Translation
- English: add to, to do something together