joinjoin

Naija

Etymology

From: English join

Pronunciation

  • dʒɔ̀ìndʒɔ́ín

Play Play

Verb

  • Make dem dey add add put for something.
  • Some tailors go just dey joinjoin person cloth when dem don spoil your material.  — (Some tailors are found of stitching up someone’s fabric when they’ve damaged it. )
  • Make two of us do joinjoin pay di money wey we dey owe.  — (Both of us should come together to pay off the debt we are owing.)

Synonym

patchpatch

Related forms

Translation

  • English: add to, to do something together