Difference between revisions of "kwekwe"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: ''unknown''
 
From: ''unknown''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* kwɛ̑kwɛ̑
+
* kwɛ̀kwɛ́
 
<sm2>Pcm-ng-kwekwe.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kwekwe.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kwekwe.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-kwekwe.m.ogg</sm2>
Line 9: Line 9:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Sey someting no serious or make sense at all at all.  
 
* Sey someting no serious or make sense at all at all.  
−
:* {{ux|dv| Di malaria wey dey do you na '''kwekwe''' compare to di [[wan]] wey catch me last week.|(NSC_2021, The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)}}
+
:* {{ux|dv| Di malaria wey dey do you na '''kwekwe''' compare to di [[wan]] wey catch me last week.|(The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)}}
−
:* {{ux|dv| I no dey like buy medicine from all dis '''kwekwe''' chemist for road, instead I dey like go all dis pharmacy wey dey sell medicine.|(NSC_2021, I don't like buying medications from mere road sides vendors, rather I prefer buying from registered pharmacy.)}}
+
:* {{ux|dv| I no dey like buy medicine from all dis '''kwekwe''' chemist for road, instead I dey like go all dis pharmacy wey dey sell medicine.|(I don't like buying medications from mere road sides vendors, rather I prefer buying from registered pharmacy.)}}
−
:* {{ux|dv| Di levels wey she get for dis company no be '''kwekwe'''. E no get man wey dey dis office wey sabi computer pass am.|(NSC_2021, The status is has in this company is not a joke. There is no man in this office that more competent in computer related issues.)_}}
+
:* {{ux|dv| Di levels wey she get for dis company no be '''kwekwe'''. E no get man wey dey dis office wey sabi computer pass am.|(The status she has in this company is not a joke. There is no man in this office that is more knowledgeable about using computers than she is..)}}
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[sherekambia]]
 
* [[sherekambia]]
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: ''trivial, mild, mere''
+
* English: ''trivial, mild, mere, basic, bellow standard''
−
*
 

Latest revision as of 14:21, 5 March 2024

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kwɛ̀kwɛ́

Play Play

Adjective

  • Sey someting no serious or make sense at all at all.
  • Di malaria wey dey do you na kwekwe compare to di wan wey catch me last week.  — (The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)
  • I no dey like buy medicine from all dis kwekwe chemist for road, instead I dey like go all dis pharmacy wey dey sell medicine.  — (I don't like buying medications from mere road sides vendors, rather I prefer buying from registered pharmacy.)
  • Di levels wey she get for dis company no be kwekwe. E no get man wey dey dis office wey sabi computer pass am.  — (The status she has in this company is not a joke. There is no man in this office that is more knowledgeable about using computers than she is..)

Antonyms

Translations

  • English: trivial, mild, mere, basic, bellow standard