Difference between revisions of "okririkpoto"
(→Noun) |
|||
| (5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative Form=== | ||
| + | [[okiriboto]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
* From: ''unknown'' | * From: ''unknown'' | ||
| Line 7: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-okirikpoto.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-okirikpoto.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Wetin dey spoil person body wey dey person body wey dem fit get if de no use condom take [[nack]]. | + | * Wetin dey spoil person body wey dey person body wey dem fit get if de no use condom take [[nack]]. / Crawcraw wey dey catch nyash. If di person wey get di crawcraw dey scratch am, e go dey sweet am. As e dey scratch am, di crawcraw fit dey comot water. |
| − | :* {{ux|dv|If you go park for Benin, you go see people wey dey sell [[agbo]]. De go swear sey di drug fit cure headache, stomach pain, jedijedi, all di '''okirikpoto''' wey dey e dey cure am. |( | + | :* {{ux|dv|If you go park for Benin, you go see people wey dey sell [[agbo]]. De go swear sey di drug fit cure headache, stomach pain, jedijedi, all di '''okirikpoto''' wey dey e dey cure am. |(If you go to a park in Benin, you'll find people who sell herbs. They will swear that their drugs can cure headaches, stomach aches, piles, and all sexually transmitted diseases.)}} |
| − | :* {{ux|dv| No dey carry treat '''okirikpoto''', go hospital fess. |( | + | :* {{ux|dv| No dey carry treat '''okirikpoto''', go hospital fess. |(Don't just treat Sexually transmitted diseases without information, go to the hospital first.)}} |
| − | :* {{ux|dv| No carry okirikpoto go meet your wife for house, do normal! | Don't take sexually transmitted diseases to your wife at home. Behave yourself.)}} | + | :* {{ux|dv| No carry '''okirikpoto''' go meet your wife for house, do normal! | Don't take sexually transmitted diseases to your wife at home. Behave yourself.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[crawcraw]] | [[crawcraw]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: ''sexually | + | * English: ''sexually transmitted diseases, skin infection'' |
Latest revision as of 06:18, 7 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
ɔ̀kɪ̀rìkpɔ̀tɔ̀
Noun
- Wetin dey spoil person body wey dey person body wey dem fit get if de no use condom take nack. / Crawcraw wey dey catch nyash. If di person wey get di crawcraw dey scratch am, e go dey sweet am. As e dey scratch am, di crawcraw fit dey comot water.
- If you go park for Benin, you go see people wey dey sell agbo. De go swear sey di drug fit cure headache, stomach pain, jedijedi, all di okirikpoto wey dey e dey cure am. — (If you go to a park in Benin, you'll find people who sell herbs. They will swear that their drugs can cure headaches, stomach aches, piles, and all sexually transmitted diseases.)
- No dey carry treat okirikpoto, go hospital fess. — (Don't just treat Sexually transmitted diseases without information, go to the hospital first.)
- No carry okirikpoto go meet your wife for house, do normal! — Don't take sexually transmitted diseases to your wife at home. Behave yourself.)
Synonym
Translation
- English: sexually transmitted diseases, skin infection