Difference between revisions of "kak"

 
(65 intermediate revisions by 12 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* jeje 0.63 37, skata 0.62 13, bust 0.60 21, pause 0.60 21, see-am 0.59 13, courtroom 0.59 11, re-open 0.59 21, 9am 0.59 10, pafuka 0.58 9
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
from: Warri in Delta state ''kak''
+
From: ''unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kák
+
* kâk
 
<sm2>Pcm-ng-kak.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kak.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-kak.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-kak.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 34
 
* Frequency rank in raw corpus: 4043
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
kak: stay, hide, wear -- Definition in Naija?
+
#. Make person wear better clot.
 
+
#:* {{ux|dv| Dat babe '''kak''' for dat party, sotey I no fit look my babe wey sidon for my side.|(The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was seated beside me.)}} 
 
+
#:*{{ux|dv| E good make man pikin dey '''kak''' wen e dey comot, cause this life na one o. |(A man should dress nicely when going out because you only have one life.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
# Make person dey [[dodge]].
#: {{ux|dv|1. Make una '''kak''' here, I dey come. 2. As I see ekelebe, na so I '''kak''' for one corner o.|no translation}}
+
#:* {{ux|dv| As I see [[Ekelebe]], na so I '''kak''' for one corner o.|(Immediately I saw the police, I hid in a corner.)}}
# - (frequency:2)
+
#Make person dey for somewhere.
#: {{ux|dv|Na at least 37,000 pipo, na-im don follo '''kak''' to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri. |(ja102__3429, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Mike Okiro, wey bin '''kak''' for di position. |(ja102__5664, Mike Okiro was in the position.)}}
#: {{ux|dv|Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won follo '''kak''' to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro. |(ja102__4713, __no translation__)}}
+
#Follow do someting.
# aux-mark-obl:arg (frequency:2)
+
#:* {{ux|dv| Na at least 37,000 pipo, na-im don [[follo]] '''kak''' to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri. |(ja102__3429, At least 37,000 people registered to take part in the aptitude test that took place today at the police recruitment exercise in the country.)}}
#: {{ux|dv|Mike Okiro, wey bin '''kak''' for di position. |(ja102__5664, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won [[follo]] '''kak''' to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro. |(ja102__4713, The news says that, the Joint Admissions and Matriculation Board has ordered all its candidate who wants to register for the 2018 UTME exam, to start printing their examination notification slips as from tomorrow.)}}
#: {{ux|dv|Di presido election petition tribunal, wey dey '''kak''' for Abuja, Wednesday, don give judgment say, na oga Muhammadu Buhari, bi di winner of dat presido election, wey wi bin do inside wi contri, on di number 23 day of February, dis year. |(ja102__2132, __no translation__)}}
 
# aux-mark-nsubj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di prosecutor-dem tok say, Jose Filomeno Dos Santos and ein co-accuse, wey bi one former Governor of di Central Bank of dat contri, Valter Filipe, bin join hand to kalebe $0.5bn out of di contri, during di time wey ein bin '''kak''' as di head of Angola Sovereign Wealth Fund. |(ja102__2168, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oga Kachikwu, wey offload dis informate during di first shion-shion zim-zim wey ein do with newtory-pipo-dem, since wey eim don '''kak''' ontop office, e say, by di end of di 90 days wey go end for December, wey de give dis refinery-dem to begin work, if de no work, de go fling-dem. |(ja102__1542, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 +
====Related forms====
 +
* [[kakup]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* jeje 0.63 37, skata 0.62 13, bust 0.60 21, pause 0.60 21, see-am 0.59 13, courtroom 0.59 11, re-open 0.59 21, 9am 0.59 10, pafuka 0.58 9
+
* [[baff up]],[[tush up]],[[dodge]]
 
 
====Antonyms====
 
* jeje 0.63 37, skata 0.62 13, bust 0.60 21, pause 0.60 21, see-am 0.59 13, courtroom 0.59 11, re-open 0.59 21, 9am 0.59 10, pafuka 0.58 9
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: stay, hide, wear
+
* English: ''dress up'', ''stay'', ''hide'', ''register''

Latest revision as of 11:20, 5 March 2024

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kâk

Play Play

Verb

  1. . Make person wear better clot.
    • Dat babe kak for dat party, sotey I no fit look my babe wey sidon for my side.  — (The lady was so well dressed, that I barely looked at my girlfriend who was seated beside me.)
    • E good make man pikin dey kak wen e dey comot, cause this life na one o.  — (A man should dress nicely when going out because you only have one life.)
  2. Make person dey dodge.
    • As I see Ekelebe, na so I kak for one corner o.  — (Immediately I saw the police, I hid in a corner.)
  3. Make person dey for somewhere.
    • Mike Okiro, wey bin kak for di position.  — (ja102__5664, Mike Okiro was in the position.)
  4. Follow do someting.
    • Na at least 37,000 pipo, na-im don follo kak to take part inside di aptitude test, wey de bin do today, for di police recruitment exercise, wey dey go on now, for inside di contri.  — (ja102__3429, At least 37,000 people registered to take part in the aptitude test that took place today at the police recruitment exercise in the country.)
    • Tori say, di Joint Admissions and Matriculation Board don order all ein candidate-dem wey won follo kak to write di 2018 UTME exam, say make dem start to dey print dia examination notification slip as from tomoro.  — (ja102__4713, The news says that, the Joint Admissions and Matriculation Board has ordered all its candidate who wants to register for the 2018 UTME exam, to start printing their examination notification slips as from tomorrow.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: dress up, stay, hide, register