Difference between revisions of "eye"

 
(54 intermediate revisions by 11 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
from: English ''eye''
+
From: English ''eye''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* aɪ
+
* áì
 
<sm2>Pcm-ng-eye.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-eye.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-eye.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-eye.m.ogg</sm2>
  
−
===Frequency===
+
===Noun===
−
* Frequency in NSC treebank: 24
+
#Part of person body wey e dey take see someting.
−
* Frequency rank in NSC treebank: 401
+
#:* {{ux|dv| My '''eye''' dey pain me since morning o.|(My eyes have been hurting  since morning. )}}
−
* Frequency in raw corpus: 1768
+
#:* {{ux|dv|Look the police for '''eye'''. |(jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)}}
−
* Frequency rank in raw corpus: 217
+
#:* {{ux|dv| Sand don enter im '''eye''' as e dey play with sand sand for outside.|(He got some sand in his eye while playing with sand outside.)}}
−
 
+
#Di way wey person dey look something/somebody.
−
===Definition===
+
#:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' we go take look the work wey dem give us? |(jw__45597, How do we view the work given to us?)}}
−
Watin person dey take see light.
+
#:* {{ux|dv|Which '''eye''' I expect sey make e take look me?|(deuber__6567,  How do I expect him to view me?)}}
  
−
===Noun===
 
−
#Di part of man body wey e dey take see tings well.
 
−
#:*{{ux|dv|My '''eye''' dey pain me since morning o |(NSC__Shulammite_2020_ My eye has been paining me since morning. )}}
 
−
#:* {{ux|dv|Look the police for '''eye'''. |(jw__2315, __no translation__)}}
 
−
#:* {{ux|dv|Stone don enter im '''eye''' as e dey play with sand sand outside.|(NSC__Shulammite_2020_ Stone particles has entered his eye while playing outside with sand.)}}
 
−
#Di wey person dey look something/somebody.
 
−
#:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' Jehovah take look Daniel? |(jw__45583, __no translation__)}}
 
−
#:* {{ux|dv|Which kind '''eye''' we go take look the work wey dem give us? |(jw__45597, __no translation__)}}
 
−
#:* {{ux|dv|Which '''eye''' I expect say make e take look me? |(deuber__6567, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Di arrival of 188 Nigerians na sign say di '''eye''' Nigeria take dey look South Africa fit don enta red. |(bbc__33094, __no translation__)}}
 
  
−
#Make person dey careful.
+
====Related forms====
−
#: {{ux|dv|Put '''eye''' down. |(jw__30546, __no translation__)}}
+
* [[put eye]], [[open eye]], [[red eye]], [[shine eye]]
−
#Make person start to dey wise up.
 
−
#:* {{ux|dv|Come dey open '''eye''' small. |(WAZK_10_Muhammeds-Life-Story_M__19, Then, I started seeing thing from my own perspective.)}}
 
−
#sey dem dey monitor person waka waka.
 
−
#:* {{ux|dv|You don dey put me for '''eye'''. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__16, You have started to pull my leg.)}}
 
−
#Make person deal with anoder person.
 
−
#:* {{ux|dv|E be like sey I go chop people '''eye'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will eat people's eyes.)}}
 
−
#Make person dey vex.
 
−
#:* {{ux|dv|Top-flight Spanish Club Barcelona '''eye''' dey red. |(bbc__85344, __no translation__)}}
 
−
#Make person join mouth put for something.
 
−
#:* {{ux|dv|Tori be say na sports and politics na im Weah go put '''eye''' and mouth ontop. |(bbc__95224, __no translation__)}}
 
−
#:* {{ux|dv|dem wan put '''eye''' and mouth, so dat di discussion no go turn to fight-fight. |(bbc__25440, __no translation__)}}
 
−
#make person dey do watin dem know sey e bad.
 
−
#:* {{ux|dv|God go punish people wey open '''eye''' do wetin e no like.​— Heb. |(jw__32645, __no translation__)}}
 
−
#sey person go/ no go dey see koro koro with something/person
 
−
#:* {{ux|dv|Like Saraki, Kwankwaso comot from APC and re-join PDP wen im stop to dey see '''eye''' to '''eye''' wit di way di party dey waka. |(bbc__63889, __no translation__)}}
 
−
#:* {{ux|dv|Dis result mean say e don divide di party as 33% of her own lawmakers from now no go continue to see '''eye''' to '''eye''' wit any of her plans. |(bbc__42586, __no translation__)}}
 
−
#:* {{ux|dv|If you don see love before '''eye''' too '''eye''', if you don see love before, you go know sey love dey exist. |(NST_cleaned__18824, __no translation__)}}
 
−
#Person wey dey streetwise.
 
−
#: {{ux|dv|De plenti waka waka, as e no di stay for kontri don make pipo di shine '''eye''' for weti e di do. |(bbc__27632, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|All kontri dem need for look for how their future go be, shine '''eye''' for educate young pipo, especially girl pikin dem, e bi important for promote stem education for girls. |(bbc__300, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Di statement say dis kain thing don spoil di image of di Union for government and public '''eye''', say dem dey promote illegal activities. |(bbc__38571, __no translation__)}}
 
−
#Make person dey focus on top one matter.
 
−
#: {{ux|dv|'Auba' continue di new campaign from where im stop di last one - with im movement wey no dey end and sharp '''eye''' for goal to strike reach eight times for di first six games wey di league play. |(bbc__8664, __no translation__)}}
 
  
 +
====Translations====
 +
* English: ''eye, view
  
 
===Verb===
 
===Verb===
−
#Make person dey look sombody wan kain wan kain.
+
*Make person dey do face one kind one kind wey dey show sey e dey vex for person.
−
#:*{{ux|dv|For di fight today ehn! na so dem begin to dey eye dem sef |(NSC__Shulammite_2020_ During the fight today, they started making faces at each other.)}}y
+
#:*{{ux|dv|For di meeting today ehn! Na so dem start to dey '''eye''' demsef.|(NSC_2020, During the meeting today, they were making faces at each other.)}}  
 
#Make person dey get longer throat for someting.
 
#Make person dey get longer throat for someting.
−
#: {{ux|dv|Saraki na number three oga for Nigeria goment and e belike say im dey '''eye''' to be Presido Supreme Court don pass judgement say senate president Dr. |(bbc__87021, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Saraki na number three oga for Nigeria goment and e be like say im dey '''eye''' to be Presido.|(bbc__87021, Saraki is the third highest officer in Nigeria government, but it seems  he wants to contest for the post of the president.)}}
−
#:* {{ux|dv|Some men na big '''eye''' dem get, |(NST_cleaned__14300, __no translation__)}}
 
  
 +
====Related forms====
 +
* [[big eye]]
  
−
====Derived forms====
+
===Synonyms===
−
* [[beta eye]], [[man eye]], [[eye sake]],[[eye man]], [[pipo eye]], [[side eye]], [[shine eye]]
+
* [[longer throat]]
  
−
===Related Form===
+
====Translations====
 +
* English: ''make faces, greedy''
  
−
====Synonyms====
 
−
* mouth 0.80 1242, eyes 0.72 198, hand 0.58 3099, bodi 0.57 1294, head 0.57 1697, ground 0.55 1376, mind 0.54 3840, body 0.53 1958, hands 0.49 154
 
  
−
====Antonyms====
+
===Idiom===
−
* mouth 0.80 1242, eyes 0.72 198, hand 0.58 3099, bodi 0.57 1294, head 0.57 1697, ground 0.55 1376, mind 0.54 3840, body 0.53 1958, hands 0.49 154
+
*Chop eye
−
 
+
Make person deal with another person.
−
====Translations====
+
:* {{ux|dv|E be like sey I go chop people eye.|(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)}}
−
* English: eye, stare, greedy, aware
+
*Eye red
 +
Dey person get ginger to do something.
 +
:* {{ux|dv|Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red. |(bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are eager.)}}
 +
*Sey person dey vex.
 +
:* {{ux|dv|Bros, your eye dey red. Beans sef no dey.|(NSC_2022, Bros, I am broke. I don't even have beans.)}}
 +
:* {{ux|dv| No die for here o. Call your papa. Tell am sey atall atall make e arrange something.Tell am sey eye red. Clear am sey eye red die!|(NSC_2022,Don’t die here. Call your father. Tell him to send you something, no matter how small. Tell him that you are broke. Tell him that you are very broke.)}}

Latest revision as of 09:46, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: English eye

Pronunciation

  • áì

Play Play

Noun

  1. Part of person body wey e dey take see someting.
    • My eye dey pain me since morning o.  — (My eyes have been hurting since morning. )
    • Look the police for eye.  — (jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)
    • Sand don enter im eye as e dey play with sand sand for outside.  — (He got some sand in his eye while playing with sand outside.)
  2. Di way wey person dey look something/somebody.
    • Which kind eye we go take look the work wey dem give us?  — (jw__45597, How do we view the work given to us?)
    • Which eye I expect sey make e take look me?  — (deuber__6567, How do I expect him to view me?)


Related forms

Translations

  • English: eye, view

Verb

  • Make person dey do face one kind one kind wey dey show sey e dey vex for person.
    • For di meeting today ehn! Na so dem start to dey eye demsef.  — (NSC_2020, During the meeting today, they were making faces at each other.)
  1. Make person dey get longer throat for someting.
    • Saraki na number three oga for Nigeria goment and e be like say im dey eye to be Presido.  — (bbc__87021, Saraki is the third highest officer in Nigeria government, but it seems he wants to contest for the post of the president.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: make faces, greedy


Idiom

  • Chop eye

Make person deal with another person.

  • E be like sey I go chop people eye.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)
  • Eye red

Dey person get ginger to do something.

  • Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red.  — (bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are eager.)
  • Sey person dey vex.
  • Bros, your eye dey red. Beans sef no dey.  — (NSC_2022, Bros, I am broke. I don't even have beans.)
  • No die for here o. Call your papa. Tell am sey atall atall make e arrange something.Tell am sey eye red. Clear am sey eye red die!  — (NSC_2022,Don’t die here. Call your father. Tell him to send you something, no matter how small. Tell him that you are broke. Tell him that you are very broke.)