Difference between revisions of "washy"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
(7 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''wash'' | From: English ''wash'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * wɔ̀ʃɪ́ |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-washy.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-washy.m.ogg</sm2> |
+ | |||
+ | ===Noun=== | ||
+ | * Sweet sweet talk wey person dey tell person. | ||
+ | :* {{ux|dv| You don use '''washy''' collect money from oga. | (You have used flattery to get some money from the boss.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| People no dey see true talk again. Everybody just carry '''washy''' for mouth. | (People no longer say the truth anymore. Everyone seems to have flattering lips.)}} | ||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | :* {{ux|dv|Dat babe sabi '''washy''' persin if she won collect | + | *Make person dey tell person sweet sweey tings. |
− | :* {{ux|dv|Jonson '''washy''' im oga sotey di man [[dash]] am money.|( | + | :* {{ux|dv|Dat babe sabi '''washy''' persin if she won collect money. |(That young lady is very good at flattering someone when she's in need of money.)}} |
+ | :* {{ux|dv|Jonson '''washy''' im oga sotey di man [[dash]] am money.|(Jonson praised his boss so much that he gave him money.)}} | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Latest revision as of 20:09, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English wash
Pronunciation
- wɔ̀ʃɪ́
Noun
- Sweet sweet talk wey person dey tell person.
- You don use washy collect money from oga. — (You have used flattery to get some money from the boss.)
- People no dey see true talk again. Everybody just carry washy for mouth. — (People no longer say the truth anymore. Everyone seems to have flattering lips.)
Verb
- Make person dey tell person sweet sweey tings.
- Dat babe sabi washy persin if she won collect money. — (That young lady is very good at flattering someone when she's in need of money.)
- Jonson washy im oga sotey di man dash am money. — (Jonson praised his boss so much that he gave him money.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: Flatter, praise