Difference between revisions of "wash and wear"
Line 18: | Line 18: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
Sey person get only one cloth. | Sey person get only one cloth. | ||
− | + | :* {{ux|dv| Dat guy na '''wash and wear''' im dey do eveytime.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy is always putting on the same set of clothing every time.}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Dat '''wash and wear''' guy don come visit dat babe again o.|(NSC_Shulammite_2020, That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)}} | |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 15:32, 14 December 2020
Naija
Etymology
From: English wash-and-wear
Pronunciation
- wɒ́ʃ-æ̀n-wɛə̂
Noun
Name of cloth wey no dey need iroing.
- Dis one wey light no dey to iron so, na wash and wear remain. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, There is no power to iron, the only option left, is to wash-and-wear.)
Related forms
Translation
- English: wash-and-wear
Adjective
Sey person get only one cloth.
- Dat guy na wash and wear im dey do eveytime. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, That guy is always putting on the same set of clothing every time.
- Dat wash and wear guy don come visit dat babe again o. — (NSC_Shulammite_2020, That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)
Related forms
Antonym
Translation
- English: wash-and-wear