Difference between revisions of "gatefee"
(→Noun) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | + | Money wey de dey [[collect]] for person hand before e go fit enter somewhere wey someting dey happen | |
| − | + | :*{{ux|dv|Di '''gatefee''' na 2k o.|(Egbokhare_2021, The entrance fee is two grand!)}} | |
| − | |||
| − | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
Revision as of 15:15, 28 January 2021
Naija
Etymology
From: English gate and fee
Pronunciation
- gétfî
Noun
Money wey de dey collect for person hand before e go fit enter somewhere wey someting dey happen
- Di gatefee na 2k o. — (Egbokhare_2021, The entrance fee is two grand!)
Related forms
Translations
- English: entrance fee