Difference between revisions of "juju man"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative form===
 +
* [[jujuman]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From French: ''juojuo'' and ''man''
 
From French: ''juojuo'' and ''man''

Revision as of 08:53, 15 June 2021

Naija

Alternative form

Etymology

From French: juojuo and man

Pronunciation

dʒʊ̀dʒʊ́màn Play Play

Noun

Person wey dey use juju still dey do for people.

  • Di juju man tell di Gboy sey di jazz don ready.  — (NSC_2021, The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)
  • Men dey go meet juju man make dem dey fit dey nack girls well.  — (NSC_2021, Men go to meet witch doctors to get charms in order to perform well sexually.)
  • Ashi dey go meet juju man make e do come again for dem.  — (NSC_2021, Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)

Related Forms

Synonym

Translation

  • English: native doctor, witch doctor