Difference between revisions of "crase"

Line 9: Line 9:
 
* krês
 
* krês
 
<sm2>Pcm-ng-crase.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-crase.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-crase.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-crase.m.ogg</sm2>
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 14:08, 4 January 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English craze

Pronunciation

  • krês

Play Play

Adjective

  • Sey person or tings no normal.
  • Dis guy dey crase.  — (Egbokhare_2020, This guy is crazy.)
  • Once di man don drink, e go dey do like who dey crase.  — (NSC_Legbeti_2021, As soon as the man is drunk he behaves like an insane person.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: insanity

Noun

  • Di way wey person or someting dey do wey no normal.
  • Abi your brain don knock and you con still add crase join am?  — (katakata__85, Are you totally insane?)
  • But di year get crase.  — (katakata__85. But the year has been chaotic.)
  • E con be like sey di world done crase.  — (katakata__848, It looks like the entire world is in disarray.)

Synonyms

Translations

  • English: chaos, disarray