Difference between revisions of "sup"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * xup ===Etymology=== From English: ''what is up'' ===Pronunciation=== * sɔ̂p <sm2>Pcm-ng-sup.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-sup.m.ogg</sm2...")
 
Line 15: Line 15:
 
:* {{ux|dv| hmhm  wetin dey happen now ? wetin dey '''sup'''? |(D_JOS_02_Hair and Movies_Complete, What is happening? what is happening?)}}
 
:* {{ux|dv| hmhm  wetin dey happen now ? wetin dey '''sup'''? |(D_JOS_02_Hair and Movies_Complete, What is happening? what is happening?)}}
 
:* {{ux|dv| If mama ask me sey wetin happen for di predegree, I go find one lie lie sey noting '''sup'''. |(War011_M, If my mother asks me what happened at the pre-degree, I'll find a lie and lie that nothing happened.)}}
 
 +
:* {{ux|dv| Oga, make I dey move, no how, no how, e go '''sup''' tomorrow. |(NSC_2021, Boss, Let me be on my way. However it is, it will happen tomorrow.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[happen]], [[shele]]
 
* [[happen]], [[shele]]

Revision as of 17:39, 17 December 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: what is up

Pronunciation

  • sɔ̂p

Play Play

Verb

  • As someting take de dey or dey be.
  • hmhm wetin dey happen now ? wetin dey sup?  — (D_JOS_02_Hair and Movies_Complete, What is happening? what is happening?)
  • If mama ask me sey wetin happen for di predegree, I go find one lie lie sey noting sup.  — (War011_M, If my mother asks me what happened at the pre-degree, I'll find a lie and lie that nothing happened.)
  • Oga, make I dey move, no how, no how, e go sup tomorrow.  — (NSC_2021, Boss, Let me be on my way. However it is, it will happen tomorrow.)

Synonyms

Translations

  • English: happen