Difference between revisions of "by"
(→Adverb) |
(→Adverb) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | #Word wey dey dress near anoder word | + | #Word wey dey dress near anoder word to show sey something don [[happen]] pass. |
#:*{{ux|dv|'''By''' then di mata don come tire am. |(bbc__23966, By that time, s/he had become perplexed.)}} | #:*{{ux|dv|'''By''' then di mata don come tire am. |(bbc__23966, By that time, s/he had become perplexed.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|Haruna Isah na Maize and Groundnut farmer, e say if na before, im Maize for don tall reach human being '''by''' now. |(bbc__55344, Mr Haruna Isah, who grows maize and groundnut, observed that in the past his maize would have grown much taller than it presently was.)}} | ||
#:*{{ux|dv|I fit tell '''by''' fact say im no know about dis until Saturday evening. |(bbc__39341, For a fact, s/he knew nothing about it until Saturday evening.)}} | #:*{{ux|dv|I fit tell '''by''' fact say im no know about dis until Saturday evening. |(bbc__39341, For a fact, s/he knew nothing about it until Saturday evening.)}} | ||
− | + | #Word wey dey dress near anoder word to show di time wey someting go happen. | |
− | |||
− | #Word wey dey | ||
#:*{{ux|dv|Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |(bbc__73682, __no translation__)}} | #:*{{ux|dv|Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |(bbc__73682, __no translation__)}} | ||
#:*{{ux|dv|But tori be say di presidential jet later land di the presidential wing of di Nnamdi Azikiwe International Airport Abuja '''by''' 10:45pm on Tuesday night. |(bbc__23595, __no translation__)}} | #:*{{ux|dv|But tori be say di presidential jet later land di the presidential wing of di Nnamdi Azikiwe International Airport Abuja '''by''' 10:45pm on Tuesday night. |(bbc__23595, __no translation__)}} |
Revision as of 16:33, 6 September 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English by
Pronunciation
- baɪ
Adverb
- Word wey dey dress near anoder word to show sey something don happen pass.
- By then di mata don come tire am. — (bbc__23966, By that time, s/he had become perplexed.)
- Haruna Isah na Maize and Groundnut farmer, e say if na before, im Maize for don tall reach human being by now. — (bbc__55344, Mr Haruna Isah, who grows maize and groundnut, observed that in the past his maize would have grown much taller than it presently was.)
- I fit tell by fact say im no know about dis until Saturday evening. — (bbc__39341, For a fact, s/he knew nothing about it until Saturday evening.)
- Word wey dey dress near anoder word to show di time wey someting go happen.
- Nigeria go play Guinea for dia second group match by 3;30pm local time. — (bbc__73682, __no translation__)
- But tori be say di presidential jet later land di the presidential wing of di Nnamdi Azikiwe International Airport Abuja by 10:45pm on Tuesday night. — (bbc__23595, __no translation__)
- Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye
- After police gbab di kidnapper e come begin talk sey e no by kidnap anybody; sey na Devil handwork. — (NSC_Abonyi_2021, The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him. )
- Some people for dis life na to by' do person strong ting. — (NSC_Abonyi_2021, By nature some persons are sadistic.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: by, deliberately